Letra de 'It Is What It Is' de Adekunle Gold

¿Quieres conocer la letra de It Is What It Is de Adekunle Gold? Estás en el lugar adecuado.

It Is What It Is es una canción de Adekunle Gold cuya letra tiene innumerables búsquedas, por lo que hemos decidido que merece tener su lugar en este sitio web, junto con otras muchas letras de canciones que los internautas desean conocer.

Si llevas mucho tiempo buscando la letra de la canción It Is What It Is de Adekunle Gold, empieza a calentar la voz, porque no podrás parar de cantarla.

Majisoro, hold on
It is what it is, yeah
Mawobe, leave am (leave am)

People wey no dey feed you
Always the first to talk about your life
Look at the irony
Shame you for public come dey beg for side
Don't get it twisted, I no dey kiss ass
That shit is not healthy
Keeping my distance
Some people are worse than pandemic

If e go cost my peace
Den I go take my leave
If e no be money
Do not disturb me, please
If е go cost my peace
That's some еxpensive shit, oh
If e no be money
Do not disturb me, please

Majisoro, hold on
It is what it is, yeah
Mawobe, leave am (leave am)
Majisoro, hold on
It is what it is, yeah
Mawobe, leave am (leave am)

Money no dey bring happiness, oh
Na when I get money I realize, oh
But I no be hypocrite
I dey pray make you get your own too
See, bad times will never last
Elemi lo ma last, life come at you so fast
Small time you don become wetin you hate
Low-key, they hate their life
And they're lonely, no energy for nobody
We no dey happy for me, for me
Low-key, you hate your life
And you're lonely, no energy for nobody
No waste your time, man, I no see you

If e go cost my peace
Den I go take my leave
If e no be money
Do not disturb me, please
If e go cost my peace
That's some expensive shit, oh
If e no be money
Do not disturb me, please

Majisoro, hold on
It is what it is, yeah
Mawobe, leave am (leave am)
Majisoro, hold on
It is what it is, yeah
Mawobe, leave am (leave am)

Leave am
It is what it is
It is what it is

La razón más común para desear conocer la letra de It Is What It Is es que te guste mucho. Obvio ¿no?

Si tu motivación para haber buscado la letra de la canción It Is What It Is ha sido que te superencanta esperamos que puedas disfrutar cantándola.

Algo que sucede en más ocasiones de las que pensamos es que la gente busca la letra de It Is What It Is porque hay alguna palabra de la canción que no entiende bien y desea asegurarse de lo que dice.

Esperamos haberte ayudado con la letra de la canción It Is What It Is de Adekunle Gold.

Apréndete las letras de las canciones que te gustan, como It Is What It Is de Adekunle Gold, ya sea para cantarlas en la ducha, hacer tus covers, dedicarlas a alguien o ganar una apuesta.

Recuerda que cuando necesites saber la letra de una canción siempre puedes recurrir a nosotros, como ha ocurrido ahora con la letra de la canción It Is What It Is de Adekunle Gold.