Love Garden (feat. BOJ) es una canción de Adekunle Gold cuya letra tiene innumerables búsquedas, por lo que hemos decidido que merece tener su lugar en este sitio web, junto con otras muchas letras de canciones que los internautas desean conocer.
¿Te encanta la canción Love Garden (feat. BOJ) ?¿No terminas de entender lo que dice? ¿Necesitas la letra de Love Garden (feat. BOJ) de Adekunle Gold ? Te encuentras en el lugar que tiene las respuestas a tus anhelos.
My baby, bring your chest, make I lay my head 'cause e don dey pain
Be like ice water, wey go cool me down when I don dey strain
Anywhere where you dey, I go dey with you, no go change my station
I no go change location
My killy, my lover, my confidant
Even times when I dey nonchalant
I go make sure say we dey okay
I go make sure say we dey galant
Amebo people go dey talk too much
They can talk to my account balance
You're the only one who can understand
Girl, we go together like a stack of money and a rubber band
My baby, where you dey?
Why you dey test my patience?
Shey, you go be my doctor?
And I go be your patient?
My baby, where you dey?
Don't make me wait too long
'Cause I got all this love for you
Mi o s'omo stubborn, I just want my boo
Obianuju, it's just been two dates
I don call wedding planner
Trendy bee, Veekee James, make you cover for Bellanaija
Make nobody tell me I'm moving too fast
I just want love, my baby, so loud
Your body so fire
Abena from Ghana
My killy, my lover, my confidant
Even times when I dey nonchalant
I go make sure say we dey okay
I go make sure say we dey galant
Amebo people go dey talk too much
They can talk to my account balance
You're the only one who can understand
Girl, we go together like a stack of money and a rubber band
My baby, where you dey?
Why you dey test my patience?
Shey you go be my doctor?
And I go be your patient
My baby, where you dey?
Don't make me wait too long
'Cause I got all this love for you
Otras canciones de Adekunle Gold
Algo que sucede en más ocasiones de las que pensamos es que la gente busca la letra de Love Garden (feat. BOJ) porque hay alguna palabra de la canción que no entiende bien y desea asegurarse de lo que dice.
¿Estás peleando con tu pareja porque entendéis cosas diferentes cuando escucháis Love Garden (feat. BOJ) ? Tener a mano la letra de la canción de Love Garden (feat. BOJ) de Adekunle Gold puede zanjar muchas disputas, y esperamos que así sea.
Recuerda que cuando necesites saber la letra de una canción siempre puedes recurrir a nosotros, como ha ocurrido ahora con la letra de la canción Love Garden (feat. BOJ) de Adekunle Gold .