Letra de ' JA ARA E (feat. Burna Boy) ' de Beyoncé

¿Quieres conocer la letra de JA ARA E (feat. Burna Boy) de Beyoncé ? Estás en el lugar adecuado.

En nuestro sitio web tenemos la letra completa de la canción de JA ARA E (feat. Burna Boy) que estabas buscando.

JA ARA E (feat. Burna Boy) es una canción de Beyoncé cuya letra tiene innumerables búsquedas, por lo que hemos decidido que merece tener su lugar en este sitio web, junto con otras muchas letras de canciones que los internautas desean conocer.

¿Te encanta la canción JA ARA E (feat. Burna Boy) ?¿No terminas de entender lo que dice? ¿Necesitas la letra de JA ARA E (feat. Burna Boy) de Beyoncé ? Te encuentras en el lugar que tiene las respuestas a tus anhelos.

(Ehe) ko juba, ko juba
(Ehe) ko juba, ko juba
(Ehe) ko juba, ko juba
(Ehe) ko juba, ko juba

Your body go rest, oh
Papa tell pikin, oh
Your body go rest, oh
Your body go rest, oh
Your tongue go confess, oh
Your head go correct, oh
You no go forget, oh
Shey, you get the concept

Dem no dey tell person (ja ara, ja ara)
You go learn your own lesson (ja ara, ja ara)
Everybody keep on searching (ja ara, ja ara)
For miraculous blessings (ja ara, ja ara, ja ara)
You go bow for Lagos, oh (ja ara)
If you no know yourself, you go lost, oh (ja ara, ja ara)
If you get money, you be bros, oh (ja ara, ja ara)
Omo nobody holy, no apostle (ja ara, ja ara)

Your body go rest, oh
Papa tell pikin, oh
Your body go rest, oh
Your body go rest, oh
Your tongue go confess, oh
Your head go correct, oh
You no go forget, oh
Shey, you get the concept

Dem go tell you: Watch out when you go
Watch out 'pon the road
Watch out for dem hyenas
Watch out when you go
Watch out 'pon the road
Watch out

Look around in all the places you go to
Stand your ground and stay outstanding like Ogun
Watch your back and just do what you supposed to
Take care of family and people you're close to

Dem no dey tell person (ja ara, ja ara)
You go learn your own lesson (ja ara, ja ara)
Everybody keep on searching (ja ara, ja ara)
For miraculous blessings (ja ara, ja ara, ja ara)
You go bow for Lagos, oh (ja ara)
If you no know yourself, you go lost, oh (ja ara, ja ara)
If you get money, you be bros, oh (ja ara, ja ara)
Omo nobody holy, no apostle (ja ara, ja ara)

Your body go rest, oh
Papa tell pikin, oh
Your body go rest, oh
Your body go rest, oh
Your tongue go confess, oh
Your head go correct, oh
You no go forget, oh
Shey, you get the concept

Dem go tell you: Watch out when you go
Watch out 'pon the road
Watch out for dem hyenas
Watch out when you go
Watch out 'pon the road
Watch out

Dem go tell you: Watch out when you go
Watch out 'pon the road
Watch out for dem hyenas
Watch out when you go
Watch out 'pon the road
Watch out

(Ehe) ko juba, ko juba
(Ehe) ko juba, ko juba
(Ehe) ko juba, ko juba
(Ehe) ko juba, ko juba
(Ehe) ko juba, ko juba

Cuando nos gusta mucho una canción, como podría ser tu caso con JA ARA E (feat. Burna Boy) de Beyoncé , deseamos poder cantarla conociendo bien la letra.

Saber lo que dice la letra de JA ARA E (feat. Burna Boy) nos permite poner más sentimiento en la interpretación.

Un motivo muy usual para buscar la letra de JA ARA E (feat. Burna Boy) es el hecho de querer conocerla bien porque nos hacen pensar en una persona o situación especial.

En el caso de que tu búsqueda de la letra de la canción JA ARA E (feat. Burna Boy) de Beyoncé sea que te hace pensar en alguien en concreto, te proponemos que se lo dediques de alguna manera, por ejemplo, enviándole el link de esta web, seguro que entiende la indirecta.

Algo que sucede en más ocasiones de las que pensamos es que la gente busca la letra de JA ARA E (feat. Burna Boy) porque hay alguna palabra de la canción que no entiende bien y desea asegurarse de lo que dice.

¿Estás peleando con tu pareja porque entendéis cosas diferentes cuando escucháis JA ARA E (feat. Burna Boy) ? Tener a mano la letra de la canción de JA ARA E (feat. Burna Boy) de Beyoncé puede zanjar muchas disputas, y esperamos que así sea.

Esperamos haberte ayudado con la letra de la canción JA ARA E (feat. Burna Boy) de Beyoncé .