Letra de ' B. D’OR (feat. Wizkid) ' de Burna Boy

¿Quieres conocer la letra de B. D’OR (feat. Wizkid) de Burna Boy ? Estás en el lugar adecuado.

En nuestro sitio web tenemos la letra completa de la canción de B. D’OR (feat. Wizkid) que estabas buscando.

B. D’OR (feat. Wizkid) es una canción de Burna Boy cuya letra tiene innumerables búsquedas, por lo que hemos decidido que merece tener su lugar en este sitio web, junto con otras muchas letras de canciones que los internautas desean conocer.

Si llevas mucho tiempo buscando la letra de la canción B. D’OR (feat. Wizkid) de Burna Boy , empieza a calentar la voz, porque no podrás parar de cantarla.

Omo guy, wetin dey sup, wetin dey sup na?
I dey your side, I dey your side
Yeah-yeah
One man, two man
Three, e don kpenkelemes

Kpenkelemes
Con dey move like a disco
Won ni ki ma lo latan
I be boss, I be actor
So they for give me Ballon d'Or
Oya come take a picture
Rorayo ayo n kpayan
Oya follow my instructions

Won nle mi bo, won nle mi bo
Won nle mi bo o
Won nle mi bo, won nle mi bo
Won nle mi bo o

Kpenkelemes
Come dеy smoke cannabis
Doctor say make I pop one of this
Makе me fly like say I'm Aladdin
Come bring some kind melodies
Omo Messi self no do passa this
So many things inside of my jeans
I swear down e be things, e be things

Kpenkelemes
Con dey move like a disco
Won ni ki ma lo latan
I be boss, I be actor
So they for give me Ballon d'Or
Oya come take a picture
Rorayo ayo n kpayan
Oya follow my instructions

Oh, Lord of mercy
I dey with one wey dey call me Messi
I dey for shitta, she go fly come check me
I never see person wey fit moan impress me
All of the things she dey do, she dey test me
I dey with kele wey from back, I dey press thing
The one I carry come don dey suspect me
She call me small body, big engine, oh-ah
On my number, she calling on (mogbe oh)
Anytime wey she wan give me loving ah
And like flat tire, me go pump it up
And every other day na she dey turn me on
Say me I still dey make her come the more
As soon as we reach house, we dey kponkriyon
Walahi I forget say her guy dey for there
See omo, omo mo ti kpenkelemesi oh

Kpenkelemes
Con dey move like a disco
Won ni ki ma lo latan
I be boss, I be actor
So they for give me Ballon d'Or
Oya come take a picture
Rora yo ayo n kpa iyan
Oya follow my instructions

Won nle mi bo, won nle mi bo
Won nle mi bo o
Won nle mi bo, won nle mi bo
Won nle mi bo o
Won nle mi bo, won nle mi bo
Won nle mi bo o
Won nle mi bo, won nle mi bo
Won nle mi bo o

Cuando nos gusta mucho una canción, como podría ser tu caso con B. D’OR (feat. Wizkid) de Burna Boy , deseamos poder cantarla conociendo bien la letra.

Si tu motivación para haber buscado la letra de la canción B. D’OR (feat. Wizkid) ha sido que te superencanta esperamos que puedas disfrutar cantándola.

Un motivo muy usual para buscar la letra de B. D’OR (feat. Wizkid) es el hecho de querer conocerla bien porque nos hacen pensar en una persona o situación especial.

¿Estás peleando con tu pareja porque entendéis cosas diferentes cuando escucháis B. D’OR (feat. Wizkid) ? Tener a mano la letra de la canción de B. D’OR (feat. Wizkid) de Burna Boy puede zanjar muchas disputas, y esperamos que así sea.

Creemos que es importante advertir que Burna Boy , en los conciertos en directo, no siempre ha sido o será fiel a la letra de la canción B. D’OR (feat. Wizkid) … Así que es mejor centrarse en lo que dice la canción B. D’OR (feat. Wizkid) en el disco.

Esperamos haberte ayudado con la letra de la canción B. D’OR (feat. Wizkid) de Burna Boy .

Apréndete las letras de las canciones que te gustan, como B. D’OR (feat. Wizkid) de Burna Boy , ya sea para cantarlas en la ducha, hacer tus covers, dedicarlas a alguien o ganar una apuesta.