¿Quieres conocer la letra de Wahala (feat. Olamide) de CKay ? Estás en el lugar adecuado.
Wahala (feat. Olamide) es una canción de CKay cuya letra tiene innumerables búsquedas, por lo que hemos decidido que merece tener su lugar en este sitio web, junto con otras muchas letras de canciones que los internautas desean conocer.
¿Te encanta la canción Wahala (feat. Olamide) ?¿No terminas de entender lo que dice? ¿Necesitas la letra de Wahala (feat. Olamide) de CKay ? Te encuentras en el lugar que tiene las respuestas a tus anhelos.
Ooh, ooh-ooh
Totori me make I to to to to to
When I see you I dey fall in lo, lo, lo, lo-lo-love, ah
Dark skin complexion ('Xion)
I have a confession ('Sion)
I've been thinking things I can do to you osiso so
Oh, baby, ma chérie
Rendez-vous ce soir
Make I show you something
Make I give you something
Whine na whine your waist
You get innocent face but
You look lile a problem
Me, I like this problem
Na wetin I dey find
Na you dey for my mind
Wahala wahala
Pepper red like atarodo
Spin around like a tornado, tornado
Wahala, oh, wahala
Premium sege
Premium gbese
I know say I dey your head like Peruvian (Peruvian)
Your bust and your hips and your waist na Brazilian (Brazilian)
Whine, whine, whine like Dominican (Dominican)
Make I put ring for your finger, take you to church Anglican
No be shenanigans
You dey take me to trance when you do that nutty bounce
My gyal me I no dey gas
Nobody dey your class
You so fly with no boarding pass
As you dey give me I dey collect am wotowoto
It's facts only, baby, this one no be okoto
You know say wetin you de find de my sokoto
Girl, I wanna slide in inna the koto
Wamilele, wamilele bakasi o po (Yeah)
Ikebe o po (Yeah)
Wahala o po (Yeah)
She say the love that I got for you baby o po
My lepa gawu, gawu, Angelina Jolie o po
Na wetin I dey find
Na you dey for my mind
Wahala wahala
Pepper red like atarodo
Spin around like a tornado, tornado
Wahala, oh, wahala
Premium sege
Premium gbese
Otras canciones de CKay
Existen muchos motivos para querer conocer la letra de Wahala (feat. Olamide) de CKay .
La razón más común para desear conocer la letra de Wahala (feat. Olamide) es que te guste mucho. Obvio ¿no?
Si tu motivación para haber buscado la letra de la canción Wahala (feat. Olamide) ha sido que te superencanta esperamos que puedas disfrutar cantándola.
Un motivo muy usual para buscar la letra de Wahala (feat. Olamide) es el hecho de querer conocerla bien porque nos hacen pensar en una persona o situación especial.
Esperamos haberte ayudado con la letra de la canción Wahala (feat. Olamide) de CKay .
En esta página tienes a tu disposición cientos de letras de canciones, como Wahala (feat. Olamide) de CKay .
Recuerda que cuando necesites saber la letra de una canción siempre puedes recurrir a nosotros, como ha ocurrido ahora con la letra de la canción Wahala (feat. Olamide) de CKay .