Letra de ' Suddenly ' de D'banj

En nuestro sitio web tenemos la letra completa de la canción de Suddenly que estabas buscando.

Suddenly es una canción de D'banj cuya letra tiene innumerables búsquedas, por lo que hemos decidido que merece tener su lugar en este sitio web, junto con otras muchas letras de canciones que los internautas desean conocer.

Si llevas mucho tiempo buscando la letra de la canción Suddenly de D'banj, empieza a calentar la voz, porque no podrás parar de cantarla.

¿Te encanta la canción Suddenly ?¿No terminas de entender lo que dice? ¿Necesitas la letra de Suddenly de D'banj? Te encuentras en el lugar que tiene las respuestas a tus anhelos.

Oya suddenly
Step in the club, they're loving me
Standing so far, yet they're touching me
I can feel their fingers robbing me
She's calling me
Late in the night she's fucking me
All day long she's stalking me
And all these happen suddenly, so suddenly
She go say ori yato sori
If you ask her why, she go say
Ori yato sori
If you ask her wetin she go say
Owo yato sowo
Gbogbo wa mo wipe
Koko yato si koko

See the girls dem like me
Cos I dey give dem the kokomisen
Everyday dem go hala me
Make I give dem the kokomisen
Dem go say koko master
You too sweet like [ja]

They've seen so many dudes
But none of them be like me
Lets say I'm all dem see
Sharpen your eye I be jjc
They wan cook for me put [] si
But ko bo si, my head to strong for dem o
Quote me, na because of I fashy
When the girls dem come, I dey treat dem fine o
Quote me, that they never use to happen like this in my life

But Now dem know the kind of living
I'm living, I'm living
I say now dem know the kind of living
I'm living, I'm living

Oya suddenly
Step in the club, they're loving me
Standing so far, yet they're touching me
I can feel their fingers robbing me

She's calling me
Late in the night she's fucking me
All day long she's stalking me
And all these happen suddenly, so suddenly

She go say ori yato sori
If you ask her why, she go say
Ori yato sori

If you ask her, wetin she go say
Owo yato sowo
Gbogbo wa mo wipe
Koko yato si koko

I wan talk about this young girl
One of the finest girls I've seen
When she step over the dance floor
Her dance step so enticing
She would say kokomaster
You too strong like
When we act to the movies
Especially the late night scenes

Well I remember the time
When just to get a girl to be mine
Dem go tell me say I no fine
And I poor, I poor I no commit crime
Dem go dey yap me no be small
Dem no even send me at all at all
Jus to bring their number make I call
Dem go still dey hala at at all at all

Now dem know the kind of living
I'm living, I'm living
I say Now dem know the kind of living
I'm living, I'm living

Oya suddenly
Step in the club, they're loving me
Standing so far, yet they're touching me
I can feel their fingers robbing me

She's calling me
Late in the night she's fucking me
All day long she's stalking me
And all these happen suddenly, so suddenly

She go say ori yato sori
If you ask her why, she go say
Ori yato sori

If you ask her, wetin she go say
Owo yato sowo
Gbogbo wa mo wipe
Koko yato si koko

Existen muchos motivos para querer conocer la letra de Suddenly de D'banj.

La razón más común para desear conocer la letra de Suddenly es que te guste mucho. Obvio ¿no?

Si tu motivación para haber buscado la letra de la canción Suddenly ha sido que te superencanta esperamos que puedas disfrutar cantándola.

Siéntete como una estrella cantando la canción Suddenly de D'banj, aunque tu público sean solo tus dos gatos.

Un motivo muy usual para buscar la letra de Suddenly es el hecho de querer conocerla bien porque nos hacen pensar en una persona o situación especial.

¿Estás peleando con tu pareja porque entendéis cosas diferentes cuando escucháis Suddenly ? Tener a mano la letra de la canción de Suddenly de D'banj puede zanjar muchas disputas, y esperamos que así sea.

Creemos que es importante advertir que D'banj, en los conciertos en directo, no siempre ha sido o será fiel a la letra de la canción Suddenly … Así que es mejor centrarse en lo que dice la canción Suddenly en el disco.

Esperamos haberte ayudado con la letra de la canción Suddenly de D'banj.

Apréndete las letras de las canciones que te gustan, como Suddenly de D'banj, ya sea para cantarlas en la ducha, hacer tus covers, dedicarlas a alguien o ganar una apuesta.