Letra de ' U (JUJU) (feat. Skepta) ' de Davido

¿Quieres conocer la letra de U (JUJU) (feat. Skepta) de Davido ? Estás en el lugar adecuado.

U (JUJU) (feat. Skepta) es una canción de Davido cuya letra tiene innumerables búsquedas, por lo que hemos decidido que merece tener su lugar en este sitio web, junto con otras muchas letras de canciones que los internautas desean conocer.

If no, if no be you wey dey ginger my body
Cool my body
Sweet my body
If no be you wey dey ginger my body
Cool my body
Sweet my body
I cover you

You dey do me like juju dey worry me (juju)
You dey do me like juju dey worry me ahn
I cover you
Oh, you dey do me like juju dey worry me (juju)
Oh, you dey do me like juju dey worry me ahn
No go tell you tule jor (tule jor!)

Jowo baby, jowo
Do anything for you
Say my love is sure
Say make you go check your balance
'Cause I go dey send you allowance
Steady, steady gan
You know say the money long
How much you wan chop o?

Wey I no get o?
You dey do me like juju dey worry me
You dey do me like juju dey worry me
Wetin dem wan talk o?
You dey do me jazz o
You dey do me like juju dey worry me
You dey do me like juju dey worry me
If no be you wey dey ginger my body
Coolu my body
Sweeti my body
If no be you wey dey ginger my body
Coolu my body
Sweeti my body

Yeah
Say she want big smoke
Who baby? You want me?
Well you can get this g-wagon here for free
'Cause when these guys were switching sides like half time
You one of the only people that were there for me
No cap
You worry when you don't hear from me
I know that communication is rare for me
I'm so tap

To be honest when you whipping me the egusi like that
You already know agaracha must come back
Don't get lost in the illusion
Baby sit down, stop jumping to conclusion
You never had a top boy in your family like me
So I understand the confusion
We getting money, feeding my people no apology
Every minute of the day, God is calling me

I never sleep, oversabi dey worry me ah
I cover you
You dey do me like juju dey worry me (juju)
You dey do me like juju dey worry me ahn (mama)
I cover you
Oh, you dey do me like juju dey worry me (juju)
Oh, you dey do me like juju dey worry me ahn

La razón más común para desear conocer la letra de U (JUJU) (feat. Skepta) es que te guste mucho. Obvio ¿no?

Saber lo que dice la letra de U (JUJU) (feat. Skepta) nos permite poner más sentimiento en la interpretación.

Siéntete como una estrella cantando la canción U (JUJU) (feat. Skepta) de Davido , aunque tu público sean solo tus dos gatos.

Un motivo muy usual para buscar la letra de U (JUJU) (feat. Skepta) es el hecho de querer conocerla bien porque nos hacen pensar en una persona o situación especial.

En el caso de que tu búsqueda de la letra de la canción U (JUJU) (feat. Skepta) de Davido sea que te hace pensar en alguien en concreto, te proponemos que se lo dediques de alguna manera, por ejemplo, enviándole el link de esta web, seguro que entiende la indirecta.

Algo que sucede en más ocasiones de las que pensamos es que la gente busca la letra de U (JUJU) (feat. Skepta) porque hay alguna palabra de la canción que no entiende bien y desea asegurarse de lo que dice.

En esta página tienes a tu disposición cientos de letras de canciones, como U (JUJU) (feat. Skepta) de Davido .