Letra de 'Army Arrangement' de Fela Kuti

En nuestro sitio web tenemos la letra completa de la canción de Army Arrangement que estabas buscando.

Army Arrangement es una canción de Fela Kuti cuya letra tiene innumerables búsquedas, por lo que hemos decidido que merece tener su lugar en este sitio web, junto con otras muchas letras de canciones que los internautas desean conocer.

Si llevas mucho tiempo buscando la letra de la canción Army Arrangement de Fela Kuti, empieza a calentar la voz, porque no podrás parar de cantarla.

[Chorus]
One day go be one day!
Those wey dey steal the money for government!

Ju'di, ju'di, ju'di
Ju si le
Ju'di, ju'di, ju'di
Ju si le
Ju'di, ju'di, ju'di

Odi you all, yansh don fall
Anywhere yansh go, yansh must fall
Up, left, right, round round, it must fall
And na thing wey yansh dey do na this suite:
Shit, piss, fuck, it is, why not?
Because yansh na wonderful material perfect

Whether you like or you no like
After you hear this true talk
Whether you like or you no like
After you hear this true talk

[Chorus]
Ge ge!

If you like e good
If you no like you hang
If you like e good
If you no like you hang
If you hang you go die
You go die for nothing
We go carry your body go police station
You die wrongfully

Ge ge, ge ge, ge ge...

Ju'di, ju'di, ju'di
Ju si le
Ju'di, ju'di, ju'di

Odi e wrong ko to
You see, man eye get different look for woman yansh
She see small yansh, you go say,
"Yeah, look at this big yansh!"
If you can't see big yansh, you go say,
"Yeah, look at this is small yansh!"
And if you see more yansh
Wey you wan to bury your prick inside
You go say, "Hey baby, show me your particulars!"
I talk in english, I go say,
"Hey darling, show me your living license!"
Particular wey na be police particular
Wey na one Christ Particular
You see, police particular
If you get am, look at dey go
If you no get am, you go handicap, you see
But the original particular
Natural particular
If you no get am, you go dey go ni
If you get am, you must enter...

[Fela sings the Twilight Zone theme]

Whether you like or you no like
After you hear this true talk...

Twenty-two women dey suffer him no fit talk na condition
Man dey suffer him fit talk na condition too
Man dey suffer him no fit talk na condition
Man dey suffer him fit talk na condition too

Suffer dey Africa, pa pa ra pa
I suffer dey, pa pa ra pa
Condition dey e, pa pa ra pa
Me I no say you be African man
And we dey suffer, pa pa ra pa
Which condition you dey I don't know
The condition me I dey me I know
My condition don reach make I act

If your condition today make you shake
And you still dey not talk the way you feel
Make you open your two ears very well
To hear the truth talk me I dey talk
Listen make you dey agree for me
Every day and night you dey hear me talk
One day you self you agree with me
To dey act the way as you dey feel
Remember if you no act your own
One day of course we must die

Nigeria get the money
Foreign money for oversea
Nigeria get the money
Foreign money for oversea
Announcement start to happen
Newspaper carry them paper
Radio dey shout for studio
Obasanjo turn vocalist
Yar'Adua road manager
Every government statement
Seven billion naira missing
Missing from oversea
Foreign currency scandal
Them start to arrest everybody o

E no finish, e no finish...

Doctor, lawyer, hustlers
Engineer, photographers
Doctor, lawyer, hustlers
Engineer, photographers
All of them Kirikiri
Ten to fifteen years in jail
After one year inside jail
Civilian government take over
Them release all of dem
Them say dem be innocent o

E no finish, e no finish...

Two-point-eight-billion naira
Oil money is missing
Two-point-eight-billion naira
Oil money is missing
Them set up inquiry
Them say money no lost o
Them dabaru everybody
Supervisor Obasanjo
Them say make him no talk o
"Money no lost," them shout again
Inquiry come close o

E no finish, e no finish...

Election story nko
Obasanjo plan am very well
Election story nko
Obasanjo plan am very well
Him take old politicians
Wey rule Nigeria before
The same old politicians
Wey spoil Nigeria before
Obasanjo carry all of them
All of them dey there now

E no finish, e no finish...

[Chorus]
Yeah!

The young Africans them get two ears for head
Them get two eyes too
Them dey see the thing wey dey happen
Them dey hear am too
Few people dey fat with big money
And the rest dey hungry
Me Fela, I challenge Obasanjo
Na wayo him dey all the time
Make him carry me go any court
I go open book for am
Na wayo government we dey o
E gba mi o
Na weak government we dey o
Ye paripa o
Na paddy paddy government we dey
E gba mi o

[Chorus]
Yeah!

We give money
Paddy paddy
Arrange ni
Wayo wayo
Economic
We give money
Paddy paddy
Wayo wayo

[Chorus]
Army arrangement!

Add am together, give me the answer
Give me money, add am together
Paddy paddy, add am together
Economic, add am together
Division or multiplication
Mathematician, put am together
One answer you go get
One answer you go get

Give me money, put am together
Paddy paddy, put am together
Wayo wayo, put am together
Economic, put am together
Division or multiplication
Mathematician, put am together
One answer you go get
One answer you go get

Give me money, put am together
Wayo wayo, put am together...

Give me money, put am together
Arrange e ma si ta si o
Yeah yeah
Arrange e ma si ta si o
Yeah yeah
Arrange e ma si ta si o
Yeah yeah
Arrange e ma si ta si o
Yeah yeah
Arrange e ma si ta si o

Give me money, put am together
Wayo wayo, put am together
Economic, put am together

[Chorus]
Ju'di! Ju si le!

[Chorus]
One day go be one day!
Those wey dey steal the money for government!

[Chorus]
One day, one day!

Existen muchos motivos para querer conocer la letra de Army Arrangement de Fela Kuti.

Si tu motivación para haber buscado la letra de la canción Army Arrangement ha sido que te superencanta esperamos que puedas disfrutar cantándola.

Siéntete como una estrella cantando la canción Army Arrangement de Fela Kuti, aunque tu público sean solo tus dos gatos.

Un motivo muy usual para buscar la letra de Army Arrangement es el hecho de querer conocerla bien porque nos hacen pensar en una persona o situación especial.

En el caso de que tu búsqueda de la letra de la canción Army Arrangement de Fela Kuti sea que te hace pensar en alguien en concreto, te proponemos que se lo dediques de alguna manera, por ejemplo, enviándole el link de esta web, seguro que entiende la indirecta.

Esperamos haberte ayudado con la letra de la canción Army Arrangement de Fela Kuti.

Apréndete las letras de las canciones que te gustan, como Army Arrangement de Fela Kuti, ya sea para cantarlas en la ducha, hacer tus covers, dedicarlas a alguien o ganar una apuesta.

Recuerda que cuando necesites saber la letra de una canción siempre puedes recurrir a nosotros, como ha ocurrido ahora con la letra de la canción Army Arrangement de Fela Kuti.