Expensive Shit es una canción de Fela Kuti cuya letra tiene innumerables búsquedas, por lo que hemos decidido que merece tener su lugar en este sitio web, junto con otras muchas letras de canciones que los internautas desean conocer.
¿Te encanta la canción Expensive Shit ?¿No terminas de entender lo que dice? ¿Necesitas la letra de Expensive Shit de Fela Kuti ? Te encuentras en el lugar que tiene las respuestas a tus anhelos.
Eran na goat o, for Yoruba land
Eran na goat o, for Yoruba land
Him go bend him yansh him go shit
Him go commot away from him shit
Him shit go be the last thing wey he go like to see
Because why o? (Because the shit dey smell!)
Because why o? (Because the shit dey smell!)
Obo na monkey for Yoruba land
Him go bend him yansh him go shit
Him go commot away from him shit
Him shit go be the last thing wey he go like to see
Because why o? (Because the shit dey smell!)
Because why o? (Because the shit dey smell!)
Obinrin na woman for Yoruba land
Obinrin na woman for Yoruba land
She go bend she yansh she go shit
She go commot away from she shit
She shit go be the last thing wey she go like to see
Because why o? (Because the shit dey smell!)
Because why o? (Because the shit dey smell!)
Okunrin na man for Yoruba land
Okunrin na man for Yoruba land
Him go bend him yansh him go shit
Him go commot away from him shit
Shit go be the last thing wey he go like to see
Because why o? (Because the shit dey smell!)
Because why o? (Because the shit dey smell!)
Tell me now now
Me I be Fela, I be Black Power man
Me I be Fela, I be Black Power man
I go bend my yansh I go shit
I go commot away from the shit
The shit go be the last thing wey I go like to see
No be so for some fools wey I know
No be so for some stupid people I know
No be so for some fools wey I know
People wey go like to quench your soul
People wey go like to quench your soul
[Chorus]
En! Alagbon o
Them go use your shit to put you for jail
And don tell my shit too expensive shit
My shit na exhibit, it must not lost o
And don tell my shit too expensive shit
My shit na exhibit, it must not lost o
En! Alagbon o
En! Alagbon o
En! Alagbon o
En! Alagbon o
Otras canciones de Fela Kuti
Cuando nos gusta mucho una canción, como podría ser tu caso con Expensive Shit de Fela Kuti , deseamos poder cantarla conociendo bien la letra.
Saber lo que dice la letra de Expensive Shit nos permite poner más sentimiento en la interpretación.
Si tu motivación para haber buscado la letra de la canción Expensive Shit ha sido que te superencanta esperamos que puedas disfrutar cantándola.
Siéntete como una estrella cantando la canción Expensive Shit de Fela Kuti , aunque tu público sean solo tus dos gatos.
En el caso de que tu búsqueda de la letra de la canción Expensive Shit de Fela Kuti sea que te hace pensar en alguien en concreto, te proponemos que se lo dediques de alguna manera, por ejemplo, enviándole el link de esta web, seguro que entiende la indirecta.
Algo que sucede en más ocasiones de las que pensamos es que la gente busca la letra de Expensive Shit porque hay alguna palabra de la canción que no entiende bien y desea asegurarse de lo que dice.
¿Estás peleando con tu pareja porque entendéis cosas diferentes cuando escucháis Expensive Shit ? Tener a mano la letra de la canción de Expensive Shit de Fela Kuti puede zanjar muchas disputas, y esperamos que así sea.
Esperamos haberte ayudado con la letra de la canción Expensive Shit de Fela Kuti .
Apréndete las letras de las canciones que te gustan, como Expensive Shit de Fela Kuti , ya sea para cantarlas en la ducha, hacer tus covers, dedicarlas a alguien o ganar una apuesta.