¿Quieres conocer la letra de Shuffering and Shmiling de Fela Kuti ? Estás en el lugar adecuado.
Shuffering and Shmiling es una canción de Fela Kuti cuya letra tiene innumerables búsquedas, por lo que hemos decidido que merece tener su lugar en este sitio web, junto con otras muchas letras de canciones que los internautas desean conocer.
You Africans, please listen to me as Africans
And you non-Africans, listen to me with open mind
Suffer, suffer, suffer, suffer, suffer
Suffer for world
Na your fault be that
Me I say: na your fault be that
I want you all to please take your minds
Out of this musical contraption
And put your minds into any goddamn church
Any goddamn mosque
Any goddamn Celestical
Including Seraphoom and Cheruboom
Now, we are all there now
Our minds are in those places
Here we go
[Chorus]
Amen!
Suffer, suffer for world
Enjoy for Heaven
Christians go dey yab
"In Spiritum Heavinus"
Muslims go dey call
"Allahu Akbar"
Open you eye everywhere
Archbishop na miliki
Pope na enjoyment
Imam na gbaladun
[Chorus]
Archbishop dey enjoy
Pope self dey enjoy
Imam self dey enjoy
My brother wetin you say?
My brother wetin you say?
My sister wetin you go hear?
My sister wetin you go hear?
Archbishop dey for London
Pope dey for Rome
Imam dey for Mecca
Archbishop dey for London
Pope dey for Rome
Imam dey for Mecca
[Chorus]
Amen!
My people them go dey follow Bishop
Them go follow Pope
Them go follow Imam
Them go go for London
Them go go for Rome
Them go go for Mecca
Them go carry all the money
Them go juba Bishop
Juba Pope
Juba Imam
Then them go start to yab themselves:
[Fela starts chanting in mock-Latin/Arabic]
Every day, for house
Every day, for road
Every day, for bus
Every day, for work
My people, my people
My people, my people
We now have to carry our minds
Out of those goddamn places
Back into this musical contraption
Right opposite you
Now we are back here
This is what happens to we Africans every day
Now wetin I want tell you now
Na secret o
Na confidential matter
Don't tell anybody outside
Na between me and you
Now listen
As I dey say before
E dey happen to all of us every day
We Africans all over the world
Now listen
[Chorus]
Suffering and smiling!
Every day my people dey inside bus
Every day my people dey inside bus
Forty-nine sitting, ninety-nine standing
Them go pack themselves in like sardine
Them dey faint, them dey wake like cock
Them go reach house, water no dey
Them go reach bed, power no dey
Them go reach road, go-slow go come
Them go reach road, police go slap
Them go reach road, army go whip
Them go look pocket, money no dey
Them go reach work, query ready
Every day na the same thing
Every day na the same thing
Every day na the same thing
Every day na the same thing
Suffer, suffer for world...
How many, many a many you go make?
Many, many...
How many, many a many you go make?
Many, many...
How many, many a many you go make?
Many, many...
How many, many a many you go make?
Many, many...
Otras canciones de Fela Kuti
Existen muchos motivos para querer conocer la letra de Shuffering and Shmiling de Fela Kuti .
La razón más común para desear conocer la letra de Shuffering and Shmiling es que te guste mucho. Obvio ¿no?
Saber lo que dice la letra de Shuffering and Shmiling nos permite poner más sentimiento en la interpretación.
En el caso de que tu búsqueda de la letra de la canción Shuffering and Shmiling de Fela Kuti sea que te hace pensar en alguien en concreto, te proponemos que se lo dediques de alguna manera, por ejemplo, enviándole el link de esta web, seguro que entiende la indirecta.
¿Estás peleando con tu pareja porque entendéis cosas diferentes cuando escucháis Shuffering and Shmiling ? Tener a mano la letra de la canción de Shuffering and Shmiling de Fela Kuti puede zanjar muchas disputas, y esperamos que así sea.
Creemos que es importante advertir que Fela Kuti , en los conciertos en directo, no siempre ha sido o será fiel a la letra de la canción Shuffering and Shmiling … Así que es mejor centrarse en lo que dice la canción Shuffering and Shmiling en el disco.
Recuerda que cuando necesites saber la letra de una canción siempre puedes recurrir a nosotros, como ha ocurrido ahora con la letra de la canción Shuffering and Shmiling de Fela Kuti .