Oluwaburna, ehn-ehn, Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye, ehn-ehn, Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye Ye, Ye Ye
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye, ehn-ehn, Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
This one na gbedu wey dey ja pata
Me, I no get time, I dey da pada
Dada cover my face, calling me Lagbaja
Biggie man, wey no dey wear agbada
Ahn ahn
My bredda, what's it gon' be?
G-Wagon or de Bentley?
The gyaldem riding with me
I no fit, die for nothing
My bredda, what's it gon' be
G-Wagon or de Bentley
The gyaldem riding with me
I no fit, die for nothing
Ahn, make you know say
Anything wey you do, dem must commentate
So anything wey I dey do
I dey try to dey do am my way
Plenty plenty plenty suffer wey we face
Just to make sure money dey
For my people, dey gon' say
But my people dem go say
I no want kpai, I no want die
I no want kpeme, I want enjoy
I want chop life, I want buy motor
I want build house, I still want turn up
Tell me, tell me
My bredda, what's it gon' be?
G-Wagon or de Bentley?
The gyaldem riding with me
I no fit, die for nothing
My bredda, what's it gon' be
G-Wagon or de Bentley
The gyaldem riding with me
I no fit, die for nothing
Different things dem happening
Schemes and packaging
In er one night, fourshows I'm juggling
Flow like the ocean, my boat I'm paddling
Shout out Shina Peller
That's my bro; my family
Frozen chains, when it comes to money
I dey concentrate
Make I tell you straight, you are not my mate
If you be Commissioner, I be Head Of State
But my people dem go say
I no want kpai, I no want die
I no want kpeme, I want enjoy
I want chop life, I want buy motor
I want build house, I still want turn up
Tell me, tell me
My bredda, what's it gon' be?
G-Wagon or de Bentley?
The gyaldem riding with me
I no fit, die for nothing
My bredda, what's it gon' be
G-Wagon or de Bentley
The gyaldem riding with me
I no fit...
Oluwaburna, o
Ye Ye, Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye, ehn-ehn, Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye Ye, Ye Ye
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye, ehn-ehn, Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye, ehn-ehn, Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye Ye, Ye Ye
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye, ehn-ehn, Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Otras canciones de Koffee
Existen muchos motivos para querer conocer la letra de Ye (Burna Boy Cover) de Koffee .
Siéntete como una estrella cantando la canción Ye (Burna Boy Cover) de Koffee , aunque tu público sean solo tus dos gatos.
Algo que sucede en más ocasiones de las que pensamos es que la gente busca la letra de Ye (Burna Boy Cover) porque hay alguna palabra de la canción que no entiende bien y desea asegurarse de lo que dice.
Creemos que es importante advertir que Koffee , en los conciertos en directo, no siempre ha sido o será fiel a la letra de la canción Ye (Burna Boy Cover) … Así que es mejor centrarse en lo que dice la canción Ye (Burna Boy Cover) en el disco.
Esperamos haberte ayudado con la letra de la canción Ye (Burna Boy Cover) de Koffee .
En esta página tienes a tu disposición cientos de letras de canciones, como Ye (Burna Boy Cover) de Koffee .
Apréndete las letras de las canciones que te gustan, como Ye (Burna Boy Cover) de Koffee , ya sea para cantarlas en la ducha, hacer tus covers, dedicarlas a alguien o ganar una apuesta.
Recuerda que cuando necesites saber la letra de una canción siempre puedes recurrir a nosotros, como ha ocurrido ahora con la letra de la canción Ye (Burna Boy Cover) de Koffee .