Letra de 'E Dey Flow' de Moses Bliss

¿Quieres conocer la letra de E Dey Flow de Moses Bliss ? Estás en el lugar adecuado.

Si llevas mucho tiempo buscando la letra de la canción E Dey Flow de Moses Bliss , empieza a calentar la voz, porque no podrás parar de cantarla.

¿Te encanta la canción E Dey Flow?¿No terminas de entender lo que dice? ¿Necesitas la letra de E Dey Flow de Moses Bliss ? Te encuentras en el lugar que tiene las respuestas a tus anhelos.

E dey flow
Oil for my head dey flow
No be wash oh
If u check am
U go know.!!!
Blessings choke
From my head
Down to my toes
No be joke oh
Even for my face e Dey show
I no fit count
I no fit count oh
The blessing of God
Upon me life oh
See as my life
E don balance oh
Na the grace of the lord
Taking me high
(Oh oh oh)

No be fantasy
Ur love is my reality
The anointing
Dey break the yoke
All of dem Dey believe
Say my God no Dey bobo
The way you pamper me
Steadily oh
Surprising me constantly oh
Boosting my energy oh oh
This ur love no be fallacy oh
Even the blind can see oh
Wetin u do for me oh

E dey flow
Oil for my head dey flow
No be wash oh
If u check am
U go know
Blessings choke
From my head
Down to my toes
No be joke oh
Even for my face e Dey show
The oil flowing steady
Comot the boy from trenches
Hilux no fit park my blessings
I Dey on God
So I’m never stressing
No ooh

Falala Falala
Under the umbrella
I get eternal life
Me no fit suffer
My daddy Ogaranya
E put the oil for my head
When I look around oh oh
Everything I Dey see
Just Dey make me believe say
Oil Dey my head oh
As u see me Dey shine oh oh
Sapa and me be like bread and tea before
Jehova help me oh

Now I don Dey select
Odogwu na my connect
All of my songs
Just Dey make sense
Oil Dey my head oh
Na the word I Dey confess
Wey come Dey make e me the best
Who God don bless no man contest
Oil Dey my head oh

E dey flow
Oil for my head dey flow
No be wash oh
If u check am
U go know
Blessings choke
From my head
Down to my toes
No be joke oh
Even for my face e Dey show

E dey show
Flow, flow, flow, flow, flow
Oil for my head dey flow
Flow, flow, flow, flow, flow
Oil for my head dey flow

Cuando nos gusta mucho una canción, como podría ser tu caso con E Dey Flow de Moses Bliss , deseamos poder cantarla conociendo bien la letra.

Saber lo que dice la letra de E Dey Flow nos permite poner más sentimiento en la interpretación.

Si tu motivación para haber buscado la letra de la canción E Dey Flow ha sido que te superencanta esperamos que puedas disfrutar cantándola.

Creemos que es importante advertir que Moses Bliss , en los conciertos en directo, no siempre ha sido o será fiel a la letra de la canción E Dey Flow… Así que es mejor centrarse en lo que dice la canción E Dey Flow en el disco.

En esta página tienes a tu disposición cientos de letras de canciones, como E Dey Flow de Moses Bliss .

Apréndete las letras de las canciones que te gustan, como E Dey Flow de Moses Bliss , ya sea para cantarlas en la ducha, hacer tus covers, dedicarlas a alguien o ganar una apuesta.

Recuerda que cuando necesites saber la letra de una canción siempre puedes recurrir a nosotros, como ha ocurrido ahora con la letra de la canción E Dey Flow de Moses Bliss .