Letra de 'You Are Great' de Moses Bliss

¿Quieres conocer la letra de You Are Great de Moses Bliss ? Estás en el lugar adecuado.

En nuestro sitio web tenemos la letra completa de la canción de You Are Great que estabas buscando.

You Are Great es una canción de Moses Bliss cuya letra tiene innumerables búsquedas, por lo que hemos decidido que merece tener su lugar en este sitio web, junto con otras muchas letras de canciones que los internautas desean conocer.

Si llevas mucho tiempo buscando la letra de la canción You Are Great de Moses Bliss , empieza a calentar la voz, porque no podrás parar de cantarla.

You give me wings, now I'm up in the air
As I dey plant, you dey give me the rain
If no be you, tell me where I for dey?
Baba, I thank you (fuze play)
Dem for don laugh me, no be today
Ebenezer, you dey shower your grace
Na your light wey dey show me the way
Baba, I thank you (eh, eh, eh, eh)

Lord, you are great
You are greatly to be praised
'Cause e dey happen as you talk am
Baba, I thank you (lord, you are great)
Lord, you are great
You are greatly to be praised
'Cause e dey happen as you talk am
Baba, I thank you

Jehovah bu onyeoma (oh-oh)
Na you be my agidigba
'Cause e dey happen as you talk am
Baba, I thank you
Jehovah bu onyeoma
Na you be my agidigba
'Cause e dey happen as you talk am

Baba, I thank you
Me no fit deny o
All of my blessings na divine o
When I look around o
All I see na your hand o

Oh, my daddy o
When e sour, you dey make am sweet o
This your grace o
E loud o, e dey speak for me o
Your grace dey overflow
From my head down to my toes

Bianule (bianule), bianule (bianule)
Ifechukwu ne me o
Your love is ever sure
I will let the whole world know
Chineke (chineke), chineke (chineke)
Na you I dey follow (lord, you are great)
Lord, you are great

You are greatly to be praised
'Cause e dey happen as you talk am
Baba, I thank you
Lord, you are great
You are greatly to be praised

'Cause e dey happen as you talk am
Baba, I thank you (oh na, na, na)
Jehovah bu onyeoma (eh-eh)
Na you be my agidigba

'Cause e dey happen as you talk am
Baba, I thank you
Jehovah bu onyeoma
Na you be my agidigba (oh, lord o)
'Cause e dey happen as you talk am

Baba, I thank you
Baba no dey delay
If I call am, na cha, cha, cha
Everything na confirm
Ein no get time for yama-yama

I can't explain the wonders of your presence in my life
Na only you be God I know wey no go fit to lie
Odumegwu judah (judah)
I trowey salama (salama)
Onyenemenma (omenma)

I'll praise you forever
When you check am, you go know
Who the blessings dey follow
From the northside to the southside
Say na Jesus we dey show (lord, you are geart)

Lord, you are great
You are greatly to be praised
'Cause e dey happen as you talk am
Baba, I thank you (lord, you are great)
Lord, you are great

You are greatly to be praised
'Cause e dey happen as you talk am
Baba, I thank you
Jehovah bu onyeoma
Na you be my agidigba
'Cause e dey happen as you talk am
Baba, I thank you (onyeoma, eh)

Jehovah bu onyeoma
Na you be my agidigba
'Cause e dey happen as you talk am
Baba, I thank you

Existen muchos motivos para querer conocer la letra de You Are Great de Moses Bliss .

Si tu motivación para haber buscado la letra de la canción You Are Great ha sido que te superencanta esperamos que puedas disfrutar cantándola.

Siéntete como una estrella cantando la canción You Are Great de Moses Bliss , aunque tu público sean solo tus dos gatos.

Algo que sucede en más ocasiones de las que pensamos es que la gente busca la letra de You Are Great porque hay alguna palabra de la canción que no entiende bien y desea asegurarse de lo que dice.

Esperamos haberte ayudado con la letra de la canción You Are Great de Moses Bliss .

Apréndete las letras de las canciones que te gustan, como You Are Great de Moses Bliss , ya sea para cantarlas en la ducha, hacer tus covers, dedicarlas a alguien o ganar una apuesta.

Recuerda que cuando necesites saber la letra de una canción siempre puedes recurrir a nosotros, como ha ocurrido ahora con la letra de la canción You Are Great de Moses Bliss .