Letra de ' New Religion (feat. Asake) ' de Olamide

¿Quieres conocer la letra de New Religion (feat. Asake) de Olamide ? Estás en el lugar adecuado.

En nuestro sitio web tenemos la letra completa de la canción de New Religion (feat. Asake) que estabas buscando.

Si llevas mucho tiempo buscando la letra de la canción New Religion (feat. Asake) de Olamide , empieza a calentar la voz, porque no podrás parar de cantarla.

¿Te encanta la canción New Religion (feat. Asake) ?¿No terminas de entender lo que dice? ¿Necesitas la letra de New Religion (feat. Asake) de Olamide ? Te encuentras en el lugar que tiene las respuestas a tus anhelos.

Olomi wombe o
Ko de ye koma lobe
Lifestyle Agba baller
RIP to Pele
Dribble like Maradona
Baby malosonta
Nobody to ta
Lagos to Minnesota
No cap
Nobody wey dey hotter
I no fit
No fit do mediocre
O ri Balenciaga
I got moves like jagger
I know jago I know jaga
No dey follow me dey taka
New religion eckankar
Premium be the swagger
No send no baga
Nfana ibaga
It be like say dem dey gather oh
For my matter oh
I get the magic
Abracadabra oh

Wo black face lo ko hard life, I just dey chop life
No stressing living soft life
I don’t know how I survive this tour life
Girls weh want get my baby reach 4/5
Every word weh de come out of my mouth
I de monetize am baba I no get energy
And I can’t really shout and I can’t really mtcheww wo
Mio shakomo remedy
Cash money cash Moolah
Cash in cash out baby why should I
Catch feelings more than a flight baby cancel am
E de pain me like blackface and tribunal
Wo! I too soft like puff puff
And my bank alert bad, you go mad you go off
Guy you better wear glove
Before you touch am
It dey hot it dey smoke it dey burn

Olomi wombe o
Ko de ye koma lobe
Lifestyle Agba baller
R.I.P to Pele
Dribble like Maradona
Baby malosonta
Nobody to ta
Lagos to Minnesota
No cap
Nobody weh de hotter
I no fit
No fit do mediocre
O ri Balenciaga
I got moves like jagger
I know jago I know jaga
No dey follow me de taka
New religion eckankar
Premium be the swagger
No send no baga
Nfana ibaga
It be like say dem dey gather oh
For my matter oh
I get the magic
Abracadabra oh

Melody pelu harmony pelu peace nikan nimo fe
I no get strength to be fair
No intruding my private affair
Be you family or my friend
Oya pause shoti gbo scores
Nigga of course why you come dey pompous
Flow so delirious stupendous
And the opps they envious
They can’t be us
I accept say I change me I no be same guy
I de push P everyday I be game guy
Only dead fish goes with the flow dead guy
No de whine me I no de joke omo take time
Travel all around the globe, obo do oyinbo
We dey take pictures, we dey strike we dey pose
My G my shit really fly, too dope
And the girls sniffing on my body like dem dey do coke

Cuando nos gusta mucho una canción, como podría ser tu caso con New Religion (feat. Asake) de Olamide , deseamos poder cantarla conociendo bien la letra.

Saber lo que dice la letra de New Religion (feat. Asake) nos permite poner más sentimiento en la interpretación.

Si tu motivación para haber buscado la letra de la canción New Religion (feat. Asake) ha sido que te superencanta esperamos que puedas disfrutar cantándola.

Siéntete como una estrella cantando la canción New Religion (feat. Asake) de Olamide , aunque tu público sean solo tus dos gatos.

Un motivo muy usual para buscar la letra de New Religion (feat. Asake) es el hecho de querer conocerla bien porque nos hacen pensar en una persona o situación especial.

Algo que sucede en más ocasiones de las que pensamos es que la gente busca la letra de New Religion (feat. Asake) porque hay alguna palabra de la canción que no entiende bien y desea asegurarse de lo que dice.

¿Estás peleando con tu pareja porque entendéis cosas diferentes cuando escucháis New Religion (feat. Asake) ? Tener a mano la letra de la canción de New Religion (feat. Asake) de Olamide puede zanjar muchas disputas, y esperamos que así sea.

Apréndete las letras de las canciones que te gustan, como New Religion (feat. Asake) de Olamide , ya sea para cantarlas en la ducha, hacer tus covers, dedicarlas a alguien o ganar una apuesta.

Recuerda que cuando necesites saber la letra de una canción siempre puedes recurrir a nosotros, como ha ocurrido ahora con la letra de la canción New Religion (feat. Asake) de Olamide .