¿Quieres conocer la letra de Oga Police de P-Square ? Estás en el lugar adecuado.
Oga Police es una canción de P-Square cuya letra tiene innumerables búsquedas, por lo que hemos decidido que merece tener su lugar en este sitio web, junto con otras muchas letras de canciones que los internautas desean conocer.
Na which kind yawa bi dis yi e
Oh
I was driving, wasn't speeding so fast
I just dey go jeje, I no high
See this honey
She was looking so fly
As I dey try to step up to her
Then she said hi
Come on, baby, make you step into my car
Me I go take you to a place
Wey you go like, I no lie
Make you sit back relax and feel fine
Cos seriously I get plans
Then all of a sudden see then them a coming
They tell me make I stop but I don't know why
Who be that, the police
They took my papers from me
And I say sir
Why you do me so
Oga police e
Wetin be dis e
You just dey stress me, dey vex me
Na which kind yawa be dis e
Why you doing dis e
Oh, no
See wetin I dey miss
Oga police e
Wetin be this e
You just dey stress me, dey vex me
Na which kind yawa be dis e
Why you doing dis e
Oh, no
Oga police yi e
Na which kind yawa be dis yi e
Oh, no
Na so we dey for beer parlor just dey jolly
With a friend from america
Wey get money
And for my front
Ishiewu and turkey
Different kind of shayo
We dey make eye doti
Plenty bobos just dey make the noise (hey)
Enough chickitos just dey make their choice (one more plate)
As I dey hail my guy
Begin dey wash my hand e
I just dey start e
Then all of a sudden, see then them a coming
Everybody start to run
But I don't know why
Who be dat, the police
They put their handcuffs on me
Then I say, sir, na wetin I do
Tell me
Na wetin you go do for this life
Wey police no go come harass you
I no know oh
Even though you be superstar
Them go still come embarrass you
Tell me
Na wetin you go do for this life
Wey police no go come harass you
Oga police e
Wetin be this e
Na which kind yawa be this e
No, no
Na which kind yawa be this e
No, no, no, no, no, no, no, no
For my woman, to my friends
Existen muchos motivos para querer conocer la letra de Oga Police de P-Square .
Cuando nos gusta mucho una canción, como podría ser tu caso con Oga Police de P-Square , deseamos poder cantarla conociendo bien la letra.
Si tu motivación para haber buscado la letra de la canción Oga Police ha sido que te superencanta esperamos que puedas disfrutar cantándola.
Siéntete como una estrella cantando la canción Oga Police de P-Square , aunque tu público sean solo tus dos gatos.
En el caso de que tu búsqueda de la letra de la canción Oga Police de P-Square sea que te hace pensar en alguien en concreto, te proponemos que se lo dediques de alguna manera, por ejemplo, enviándole el link de esta web, seguro que entiende la indirecta.
¿Estás peleando con tu pareja porque entendéis cosas diferentes cuando escucháis Oga Police ? Tener a mano la letra de la canción de Oga Police de P-Square puede zanjar muchas disputas, y esperamos que así sea.
En esta página tienes a tu disposición cientos de letras de canciones, como Oga Police de P-Square .
Apréndete las letras de las canciones que te gustan, como Oga Police de P-Square , ya sea para cantarlas en la ducha, hacer tus covers, dedicarlas a alguien o ganar una apuesta.
Recuerda que cuando necesites saber la letra de una canción siempre puedes recurrir a nosotros, como ha ocurrido ahora con la letra de la canción Oga Police de P-Square .