En nuestro sitio web tenemos la letra completa de la canción de Babylon (feat. Victony) que estabas buscando.
¿Te encanta la canción Babylon (feat. Victony) ?¿No terminas de entender lo que dice? ¿Necesitas la letra de Babylon (feat. Victony) de Patoranking ? Te encuentras en el lugar que tiene las respuestas a tus anhelos.
Babylon
Babylon o
Babylon
Babylon o
Yeah yeah
Babylon
Babylon o
Me I go run and run until I
Babylon
Babylon o
Me I go run and run until I find Heavens Gate o
Dem say make I no go enemies dem set trap
I waka with leg Like who dey Cele church
Normally I no fear My paddy I dey tell you
If Corona burst me I no still wear mask
Shey you remember when we no fit hold the tears back
When we still dey push Iyana School to Festac
This my tori you no go fit learn
Cos na the kind matter wey go fit to end class
Babylon
Babylon o
Me I go run and run until I find Heavens Gate
Babylon
Babylon o
Me I go run and run until I find Heavens Gate o
Stubborn
Stubborn
Stubborn for Igboro
Blow that kanaku for your face like Okoro
Leader Lion Yes I be idolo
Fight and face my fears no ojoro
Fire burn Babylon
Jésu
Man ah move like a stallion
Jésu
Mi team strong my nuh tag along
Jésu
World Best ah di champion
Vict0ny carry on
Them been dey shenk me say I no be member
I go reset back if I reason my setback
Isi Ebuka, I get big head
And I stubborn pass government wey no gree to end SARS
Babylon
Babylon o
Me I go run and run until I
Babylon
Babylon o
Me I go run and run until I find Heavens Gate o
Stubborn
Stubborn
Stubborn for Igboro
Me I go run and run until I
Stubborn
Stubborn
Stubborn for Igboro
Me I go run and run until I find Heavens Gate o
Existen muchos motivos para querer conocer la letra de Babylon (feat. Victony) de Patoranking .
Cuando nos gusta mucho una canción, como podría ser tu caso con Babylon (feat. Victony) de Patoranking , deseamos poder cantarla conociendo bien la letra.
En el caso de que tu búsqueda de la letra de la canción Babylon (feat. Victony) de Patoranking sea que te hace pensar en alguien en concreto, te proponemos que se lo dediques de alguna manera, por ejemplo, enviándole el link de esta web, seguro que entiende la indirecta.
Algo que sucede en más ocasiones de las que pensamos es que la gente busca la letra de Babylon (feat. Victony) porque hay alguna palabra de la canción que no entiende bien y desea asegurarse de lo que dice.
¿Estás peleando con tu pareja porque entendéis cosas diferentes cuando escucháis Babylon (feat. Victony) ? Tener a mano la letra de la canción de Babylon (feat. Victony) de Patoranking puede zanjar muchas disputas, y esperamos que así sea.
Esperamos haberte ayudado con la letra de la canción Babylon (feat. Victony) de Patoranking .
En esta página tienes a tu disposición cientos de letras de canciones, como Babylon (feat. Victony) de Patoranking .
Apréndete las letras de las canciones que te gustan, como Babylon (feat. Victony) de Patoranking , ya sea para cantarlas en la ducha, hacer tus covers, dedicarlas a alguien o ganar una apuesta.
Recuerda que cuando necesites saber la letra de una canción siempre puedes recurrir a nosotros, como ha ocurrido ahora con la letra de la canción Babylon (feat. Victony) de Patoranking .