Letra de ' Ex Boyfriend ' de Raybekah

Ex Boyfriend es una canción de Raybekah cuya letra tiene innumerables búsquedas, por lo que hemos decidido que merece tener su lugar en este sitio web, junto con otras muchas letras de canciones que los internautas desean conocer.

I'll be a fool to go back to my ex boyfriend (yeah-we)
I'll be a fool to go back to my ex boyfriend
(Lovin' you, crazily)
Finna di area

Wetin I no do for you? (For you)
As you lose me, na you lose
And if I ever go choose, this life or the next, it's not you
But now, as e be oh, you don do me bad, you don leave me go
E bad as e be oh, I be spec and I know, you self you know too

'Cause, you don break my heart (ahh-ah, ah)
Tell me say: You no go leave me go (ooh-ooh, ooh)
You don thief my mind (my mind)
You tell me say: You no go leave me go, eh
Early in the mornin', when I wake baby with you, I'm horny
And anytime I no see you, I'll be runnin'

I'll be a fool to go back to my ex boyfriend (I'll be a fool to go back to my ex boyfriend)
I'll be a fool to go back to my ex boyfriend

See, I be good girl, bad girl
Anytime wey you need me, I'll be right here beside you

You don break my heart (my heart)
Tell me say: You no go leave me go (ooh-ooh, ooh)
You don thief my mind (my mind)
You tell me say: You no go leave me go, eh
Early in the morning' when I wake baby with you, I'm horny
And anytime I no see you, I'll be runnin'

I'll be a fool to go back to my ex boyfriend (I'll be a fool to go back to my ex boyfriend)
(I'll be a fool to go back to my ex girlfriend)

See, I be good girl, bad girl
Anytime wey you need me, I'll be right here beside you (right here beside you)

So baby, won't you call my phone?
Baby, won't you call my phone?
Baby, won't you call my phone?
Baby, won't you call my phone? Oh-oh-ah-ayy

I'll be a fool to go back to my ex boyfriend
(I'll be a fool to go back to my ex girlfriend)

Play Escuchar " Ex Boyfriend " gratis en Amazon Unlimited

Otras canciones de Raybekah

Siéntete como una estrella cantando la canción Ex Boyfriend de Raybekah , aunque tu público sean solo tus dos gatos.

¿Estás peleando con tu pareja porque entendéis cosas diferentes cuando escucháis Ex Boyfriend ? Tener a mano la letra de la canción de Ex Boyfriend de Raybekah puede zanjar muchas disputas, y esperamos que así sea.

En esta página tienes a tu disposición cientos de letras de canciones, como Ex Boyfriend de Raybekah .