Letra de ' Are You There ' de REMA

¿Quieres conocer la letra de Are You There de REMA ? Estás en el lugar adecuado.

Are You There es una canción de REMA cuya letra tiene innumerables búsquedas, por lo que hemos decidido que merece tener su lugar en este sitio web, junto con otras muchas letras de canciones que los internautas desean conocer.

Si llevas mucho tiempo buscando la letra de la canción Are You There de REMA , empieza a calentar la voz, porque no podrás parar de cantarla.

¿Te encanta la canción Are You There ?¿No terminas de entender lo que dice? ¿Necesitas la letra de Are You There de REMA ? Te encuentras en el lugar que tiene las respuestas a tus anhelos.

Ooh, yeah
Ooh, yeah
Ooh, yeah, ha
Ooh, yeah
Another banger

People dey talk say na only woman I sabi talk about
So lemme make I just dey talk about am
I no fit focus on the negativity inside my country
So me I got to change the matter

I don talk, I don shout, I don vex, I don calm
I don tweet, I don cut my dada
Cruise no dey finish inside the country
So once in a while, I got to turn up, ah-ha, yeah

Are you there? Are you there, there, there?
Are you there? Are you there, there, there?
You just dey smoke, you no wan green, pass the J, J, J
You hear my song, you no dey dance, you no dey fear, fear, fear

Are you there? Are you there, there, there?
Are you there? Are you there, there, there?
You come my party, come dey press phone for here, here, here
You better loosen up and act like you don't care, care, care
(Bumba)

Girly with the biggie booty dey give me
This type of girl fit to kill person
Hennessy, dey put the girl for ecstasy
Monster, dey boosting my adrenaline

Make you no expect me to act orderly
Brotherly make nobody come dey bother me
Brotherly make nobody come dey judge me
Nobody here holy pass Mary Magdalene
On top my money, you wan come dey shout for me

The one wey Buhari chop, how many he cut for me?
Make they play Dorime, Dorime for the club for me, ha
People dey die, but people still dey go club that day
People no send e dey happen each and every other day
Casket, plus the undertaker song wey dem they play
I face reality 'cause me I no fit ever run away

Way, way, way, way, way, ah
Me I no fit ever runaway
Way, way, way, way, way, ah
Wake up, wake up, wake up, wake up, wake up

Are you there? Are you there, there, there?
Are you there? Are you there, there, there?
You just dey smoke, you no wan green, pass the J, J, J
You hear my song, you no dey dance, you no dey fear, fear, fear

Are you there? Are you there, there, there?
Are you there? Are you there, there, there?
You come my party, come dey press phone for here, here, here
You better loosen up and act like you don't care, care, care

Omo, so many people just dey call my phone
So many people tell me make I come back home
I tell dem make dem lemme make I dey my own
President no dey country, oya, what's your own?

My mama don dey worry about this my tone
Say anger don dey full inside all my flow
Omo as I dey serious, I still dey joke
(Omo as I dey serious, I still dey joke)
Omo as I dey serious

Cruise for Nigeria no fit ever stop
All the men for power no fit get enough
Why I wan dey let am try to weigh me down?
Make I focus, make I just dey hustle up
If you dey owe me, make you pay me up
Dry chest, boat cruise, live it up
Make nobody tell me make I button up, ah

Are you there? Are you there, there, there?
Are you there? Are you there, there, there?
You just dey smoke, you no wan green, pass the J, J, J
You hear my song, you no dey dance, you no dey fear, fear, fear

Are you there? Are you there, there, there?
Are you there? Are you there, there, there?
You come my party, come dey press phone for here, here, here
You better loosen up and act like you don't care, care, care

Existen muchos motivos para querer conocer la letra de Are You There de REMA .

La razón más común para desear conocer la letra de Are You There es que te guste mucho. Obvio ¿no?

Saber lo que dice la letra de Are You There nos permite poner más sentimiento en la interpretación.

Siéntete como una estrella cantando la canción Are You There de REMA , aunque tu público sean solo tus dos gatos.

En el caso de que tu búsqueda de la letra de la canción Are You There de REMA sea que te hace pensar en alguien en concreto, te proponemos que se lo dediques de alguna manera, por ejemplo, enviándole el link de esta web, seguro que entiende la indirecta.

Algo que sucede en más ocasiones de las que pensamos es que la gente busca la letra de Are You There porque hay alguna palabra de la canción que no entiende bien y desea asegurarse de lo que dice.

¿Estás peleando con tu pareja porque entendéis cosas diferentes cuando escucháis Are You There ? Tener a mano la letra de la canción de Are You There de REMA puede zanjar muchas disputas, y esperamos que así sea.

Esperamos haberte ayudado con la letra de la canción Are You There de REMA .

En esta página tienes a tu disposición cientos de letras de canciones, como Are You There de REMA .

Apréndete las letras de las canciones que te gustan, como Are You There de REMA , ya sea para cantarlas en la ducha, hacer tus covers, dedicarlas a alguien o ganar una apuesta.