Letra de ' BENIN BOYS (feat. Shallipopi) ' de REMA

¿Quieres conocer la letra de BENIN BOYS (feat. Shallipopi) de REMA ? Estás en el lugar adecuado.

BENIN BOYS (feat. Shallipopi) es una canción de REMA cuya letra tiene innumerables búsquedas, por lo que hemos decidido que merece tener su lugar en este sitio web, junto con otras muchas letras de canciones que los internautas desean conocer.

Si llevas mucho tiempo buscando la letra de la canción BENIN BOYS (feat. Shallipopi) de REMA , empieza a calentar la voz, porque no podrás parar de cantarla.

They call me Shallipopi
Pluto presido
Say, say, say
Say, say, say
Say, say, say
Say, say, say (Another banger)

Touchdown Benin boys, gen-gen-gen
Money yapa, money repete (Confirm)
Remy Ekehuan road, Shalli Sapele (Ayy)
Santa Monica touchdown, shekens (Clear road)
They dey like to dey dance the legbeegbe (Eh?)
Na we dey bully, na we dey pepper (Say)
If you play with the boys, you go collect
See doings, you no fit talk say we no get (Oh, ayy)

E get why dem dey call us Benin boys (Confirm)
We no dey make too much noise (Clear road)
Na we dey pull up with convoy (Eh?)
You know the billing wey we dey chest (Okay)
Many fishes in the river but na you I wan taste (Say, say, say, say)
Chop you and clean mouth, eat you for lunch (Eh)
Have you for dinner, unto the next (Confirm)

See money, see am, see, see, see money, oh
See money, see am, see, see, see money, oh
See money, see am, see, see, see money, oh
See, see, see money oh, wahala
See money, see am, see, see, see money, oh
See money, see am, see, see, see money, oh
See money, see am, see, see, see money, oh

Na we be the pride of Benin, Oba sef suppose give us medal oh, give medal oh
Na my Benin brothers I go call before I call olopaa oh, if anything kpa oh
Remy boy you can paste me your location (Confirm)
What is your next destination? (Say)
Should I give you my direction? (Say, say, say)
Touch Benin boy, you don touch the full nation (Say, say)

Touchdown Benin boys (Ki—), gen-gen-gen (Eh)
Money yapa, money repete (Confirm)
Remy Ekehuan road, Shalli sapele (Way)
Santa Monica touchdown, shekens (Nor go dey)
They dey like to dey dance the legbeegbe
Na we dey bully, na we dey pepper
If you play with the boys, you go collect
See doings, you no fit talk say we no get

E get why dem dey call us Benin boys (Confirm)
We no dey make too much noise (Eh)
Na we dey pull up with convoy (Okay)
You know the billing wey we dey chest (Say)
Many fishes in the river but na you I wan taste (Say, say, say, say, say, say, say)
Chop you and clean mouth, eat you for lunch (Eh)
Have you for dinner, unto the next (Nor go dey)

Oya, spekele, spekele, dun gbaga dun
Benin boys no dey rest, oya ji ma Sun (Ayy)
Say we see opportunity we no fit zuzu (Eh)
Small thing come out use am buy 4matic

Small circle, big money, dirty money
Chubby body wanna gum me, ah (Confirm)
New Benz oh, incoming (Eh?)
Sexy body, tell me what time that you coming (Eh? Wahala)

See money, see am, see, see, see money, oh
See money, see am, see, see, see money, oh
See money, see am, see, see, see money, oh
See, see, see money oh, wahala
See money, see am, see, see, see money, oh (Say, say, say, say, say, say, say)
See money, see am, see, see, see money, oh (Eh? Confirm)
See money, see am, see, see, see money, oh (Say, say, say, say, say, nor go dey)

Yo, X
Ki—

La razón más común para desear conocer la letra de BENIN BOYS (feat. Shallipopi) es que te guste mucho. Obvio ¿no?

Cuando nos gusta mucho una canción, como podría ser tu caso con BENIN BOYS (feat. Shallipopi) de REMA , deseamos poder cantarla conociendo bien la letra.

Si tu motivación para haber buscado la letra de la canción BENIN BOYS (feat. Shallipopi) ha sido que te superencanta esperamos que puedas disfrutar cantándola.

Siéntete como una estrella cantando la canción BENIN BOYS (feat. Shallipopi) de REMA , aunque tu público sean solo tus dos gatos.

En el caso de que tu búsqueda de la letra de la canción BENIN BOYS (feat. Shallipopi) de REMA sea que te hace pensar en alguien en concreto, te proponemos que se lo dediques de alguna manera, por ejemplo, enviándole el link de esta web, seguro que entiende la indirecta.

Esperamos haberte ayudado con la letra de la canción BENIN BOYS (feat. Shallipopi) de REMA .

Apréndete las letras de las canciones que te gustan, como BENIN BOYS (feat. Shallipopi) de REMA , ya sea para cantarlas en la ducha, hacer tus covers, dedicarlas a alguien o ganar una apuesta.