¿Quieres conocer la letra de WAR MACHINE (feat. ODUMODUBLVCK) de REMA ? Estás en el lugar adecuado.
WAR MACHINE (feat. ODUMODUBLVCK) es una canción de REMA cuya letra tiene innumerables búsquedas, por lo que hemos decidido que merece tener su lugar en este sitio web, junto con otras muchas letras de canciones que los internautas desean conocer.
Another banger
Kor-kor-kor, Rema na you be that? (Na me)
I don come again with another one, oshey
Wahala, I like wahala
Shebi you dey find my trouble, shey you like wahala?
Who I go kpolo, who I go, who I go, who I go kpolo?
Who I go pin for corner put am for choke hold?
Try me, make I for give you spanking like okpo
E don tey since I tell una say I be commando
Who be you? I no come here Miamanau, mhm
Drive them crazy like kabu-kabu, mhm
Always come first like my name na Abu, mhm
Give them, mm-mm-mm
Another one, mm-mm-mm
I dey pepper dem, mm-mm-mm
E dey pain dem, mm-mm-mm
Brrt
Raise am, raise am, raise am, raise am
Raise am, raise am, raise am, raise am
Ahh, Blvck sheep forever, blvck sheep for life
Izgaaju till we kpeme, Antiworld gangsters
G.E. records, you get me? Odumodublvck
Ayy, NATIVE (Ahh)
Look at my eliminations
Anenih focus on their blood, I am not done
Dem no get NEPA, na my light demma feed on
Remy the tip is all you put, she dey give up
Oya, choke am like hicup
Foul play, red card, referee no fit book us
Kalamantus, fall out with your bazoo-bazoo
Balotelli, why always me, I score the shanga with yanga, your papa
Hulabalu, can you?
Subdue, bend am, she dey call me Shallipopi (I—)
Confuse, confuse
I dey load gun like I'm paranoid
From Lagos, I fire, e reach Illinois
Jiggy boy, I go pull up in expensive toy
Like Burna Boy, okala madu, okala muo
Who dey, who dey, who be you? (Okala muo)
I no come here Miamanau, mhm (Ayy)
Drive them crazy like kabu-kabu, mhm (Ooh)
Always come first like my name na Abu, mhm
Give them, mm-mm-mm (Ahh)
Another one, mm-mm-mm (Grrt, grrt)
I dey pepper dem, mm-mm-mm (I dey pepper dem, oh)
E dey pain dem, mm-mm-mm
Omo, I go give them, mm-mm-mm
Another one, mm-mm-mm (Grrt)
I dey pepper dem, mm-mm-mm
E dey pain dem, mm-mm-mm
Remy boy
Kala
Otras canciones de REMA
Siéntete como una estrella cantando la canción WAR MACHINE (feat. ODUMODUBLVCK) de REMA , aunque tu público sean solo tus dos gatos.
En el caso de que tu búsqueda de la letra de la canción WAR MACHINE (feat. ODUMODUBLVCK) de REMA sea que te hace pensar en alguien en concreto, te proponemos que se lo dediques de alguna manera, por ejemplo, enviándole el link de esta web, seguro que entiende la indirecta.
Creemos que es importante advertir que REMA , en los conciertos en directo, no siempre ha sido o será fiel a la letra de la canción WAR MACHINE (feat. ODUMODUBLVCK) … Así que es mejor centrarse en lo que dice la canción WAR MACHINE (feat. ODUMODUBLVCK) en el disco.
Apréndete las letras de las canciones que te gustan, como WAR MACHINE (feat. ODUMODUBLVCK) de REMA , ya sea para cantarlas en la ducha, hacer tus covers, dedicarlas a alguien o ganar una apuesta.