¿Quieres conocer la letra de Ngozi de Ric Hassani ? Estás en el lugar adecuado.
En nuestro sitio web tenemos la letra completa de la canción de Ngozi que estabas buscando.
Ngozi es una canción de Ric Hassani cuya letra tiene innumerables búsquedas, por lo que hemos decidido que merece tener su lugar en este sitio web, junto con otras muchas letras de canciones que los internautas desean conocer.
Ngozi, where you dey go?
If you leave me like this, how I go blow?
Ngozi I dey for you, I need you to know
Dem dey think say na me but how would dey know?
Na she dey carry me
Na she dey ginger me
Na she dey fight for me
When I dey down, when I dey ground
Na she dey pray for me
If I no dey for where she dey
Na she dey defend me
Omoge ifemi, she loving me gently
She no dey vex, no dey stress
Everything easily
If I dey vex, she no dey shout, she dey reason with me
She be my G, she be my queen, she be my family
Wetin again I need
Ngozi, Ngozi, no leave me go
Where I for go again if Ngozi wan leave me so?
Ngozi, Ngozi, no leave me go
Where I for go again if Ngozi wan leave me so?
Ngozi
Ngozi, my baby
Omomi, so ngbo mi
Don't leave me Josh too funny
Anything I did, baby, I'm sorry
I'm a new man now, baby, come check me
Gbogbo mo tiwansin motira Bentley
I'm sorry (I'm sorry), so sorry
Mabinusimi
Na you dey carry me
Na you dey ginger me
Na you dey fight for me
When I dey down, when I dey ground
Na you dey pray for me
If I no dey for where you dey
You go dey defend me
Omoge ifemi, she loving me gently
She no dey vex, no dey stress
Everything easily
If I dey vex, she no dey shout, she dey reason with me
She be my G, she be my queen, she be my family
Wetin again I need
Ngozi, Ngozi, no leave me go
Where I for go again if Ngozi wan leave me so?
Ngozi, Ngozi, no leave me go
Where I for go again if Ngozi wan leave me so?
Ngozi
La razón más común para desear conocer la letra de Ngozi es que te guste mucho. Obvio ¿no?
Siéntete como una estrella cantando la canción Ngozi de Ric Hassani , aunque tu público sean solo tus dos gatos.
En el caso de que tu búsqueda de la letra de la canción Ngozi de Ric Hassani sea que te hace pensar en alguien en concreto, te proponemos que se lo dediques de alguna manera, por ejemplo, enviándole el link de esta web, seguro que entiende la indirecta.
Algo que sucede en más ocasiones de las que pensamos es que la gente busca la letra de Ngozi porque hay alguna palabra de la canción que no entiende bien y desea asegurarse de lo que dice.
¿Estás peleando con tu pareja porque entendéis cosas diferentes cuando escucháis Ngozi ? Tener a mano la letra de la canción de Ngozi de Ric Hassani puede zanjar muchas disputas, y esperamos que así sea.