Letra de ' Borrow Me Your Baby (feat. Falz) ' de Simi

¿Quieres conocer la letra de Borrow Me Your Baby (feat. Falz) de Simi ? Estás en el lugar adecuado.

En nuestro sitio web tenemos la letra completa de la canción de Borrow Me Your Baby (feat. Falz) que estabas buscando.

Borrow Me Your Baby (feat. Falz) es una canción de Simi cuya letra tiene innumerables búsquedas, por lo que hemos decidido que merece tener su lugar en este sitio web, junto con otras muchas letras de canciones que los internautas desean conocer.

Si llevas mucho tiempo buscando la letra de la canción Borrow Me Your Baby (feat. Falz) de Simi , empieza a calentar la voz, porque no podrás parar de cantarla.

¿Te encanta la canción Borrow Me Your Baby (feat. Falz) ?¿No terminas de entender lo que dice? ¿Necesitas la letra de Borrow Me Your Baby (feat. Falz) de Simi ? Te encuentras en el lugar que tiene las respuestas a tus anhelos.

Borrow, borrow, borrow, borrow
Borrow me your baby o
Borrow, borrow, borrow, borrow
Borrow me your baby o

Ki lo fa nonsense
You say you like me
Shey you dey whine me ni?
See picture wey dey for my dp
My boyfriend no go like this thing

No, no
Sanda Lilly
Small thing, you catch feelings
Rebe raba robo ribi
Love no need agidi
Ijaya, o la ya, because of desire
See me see wahala
He asking for lover

Borrow, borrow, borrow, borrow
Borrow me your baby o
Borrow, borrow, borrow, borrow
Borrow me your baby o
Borrow, borrow, borrow, borrow
Borrow me your baby o
Borrow, borrow, borrow, borrow
Borrow me your baby o

Killin' me, killin' me softly
I give you warning why you too dey call me?
You say you want me, but ko really funny
You get money and my baby sef get money o

Sanda Lilly
Small thing, you catch feelings
Rebe raba robo ribi
Love no need agidi
Ijaya, o la ya, because of desire
See me see wahala
He asking for lover

Borrow, borrow, borrow, borrow
Borrow me your baby o
Borrow, borrow, borrow, borrow
Borrow me your baby o
Borrow, borrow, borrow, borrow
Borrow me your baby o
Borrow, borrow, borrow, borrow
Borrow me your baby o

Killin' me, killin' me softly
I give you warning why you too dey call me?
You say you want me, but ko really funny
You get money and my baby sef get money o

No, no
Sanda Lilly
Small thing, you catch feelings
Rebе raba robo ribi
Love no need agidi
Ijaya, o la ya, because of dеsire
See me see wahala
He asking for lover

Borrow, borrow, borrow, borrow
Borrow me your baby o
Borrow, borrow, borrow, borrow
Borrow me your baby o
Borrow, borrow, borrow, borrow
Borrow me your baby o
Borrow, borrow, borrow, borrow (Hello, ko gbe now)
Borrow me your baby o (He's not picking the line, why is he not picking the line?)

Hello, hello, brother Ade (What's up, man?)
E jor e mabinu na mo le salaye
O wa improper, please brother, no talk am
Don't bother, no, it's not that I wan chop
I'm just feeling peckish, just a little fetish
I no disrespect pls, I go use my senses (I swear)
We go run am well on the low, me sef I know (Know)
No be wetin person dey talk for megaphone (That's right)
No be fight, I just wan borrow your partner (One time)
Just a night, if we can reopen that chapter (Yeah)
I no come be capper, I no add ajasa (No)
I don't like to tamper (Wheeze), I no need to
Wo leave talk, you no see the chemistry
She's my first love, mo de miss e terribly

Borrow, borrow, borrow, borrow
Borrow me your baby
Borrow, borrow, borrow, borrow
Borrow me your baby o
Borrow, borrow, borrow, borrow
Borrow me your baby o
Borrow, borrow, borrow, borrow
Borrow me your baby o (Oh, no, no)
Borrow, borrow, borrow, borrow
Borrow me your baby
Borrow, borrow, borrow, borrow
Borrow me your baby o
Gbe mi ni iyawo re ah ah ah ah
Borrow, borrow, borrow, borrow
Borrow me your baby o

Borrow, borrow, borrow, borrow
Borrow me your baby o
Borrow, borrow, borrow, borrow
Borrow me your baby o

Existen muchos motivos para querer conocer la letra de Borrow Me Your Baby (feat. Falz) de Simi .

Si tu motivación para haber buscado la letra de la canción Borrow Me Your Baby (feat. Falz) ha sido que te superencanta esperamos que puedas disfrutar cantándola.

Un motivo muy usual para buscar la letra de Borrow Me Your Baby (feat. Falz) es el hecho de querer conocerla bien porque nos hacen pensar en una persona o situación especial.

Creemos que es importante advertir que Simi , en los conciertos en directo, no siempre ha sido o será fiel a la letra de la canción Borrow Me Your Baby (feat. Falz) … Así que es mejor centrarse en lo que dice la canción Borrow Me Your Baby (feat. Falz) en el disco.

En esta página tienes a tu disposición cientos de letras de canciones, como Borrow Me Your Baby (feat. Falz) de Simi .

Recuerda que cuando necesites saber la letra de una canción siempre puedes recurrir a nosotros, como ha ocurrido ahora con la letra de la canción Borrow Me Your Baby (feat. Falz) de Simi .