Letra de ' Family Movement ' de Tilda

¿Quieres conocer la letra de Family Movement de Tilda ? Estás en el lugar adecuado.

Family Movement es una canción de Tilda cuya letra tiene innumerables búsquedas, por lo que hemos decidido que merece tener su lugar en este sitio web, junto con otras muchas letras de canciones que los internautas desean conocer.

Si llevas mucho tiempo buscando la letra de la canción Family Movement de Tilda , empieza a calentar la voz, porque no podrás parar de cantarla.

God don create women to be under men
So manpikin go be all and all for family yeyeye
Manpikin go marry woman
And them spend together as husband and wife
Eeh, family movement
But inside the family, husband get his own work to do
And wife get her own work
Person wey no do hin own fine
Nah in sabi, nah in sabi yeyeeye nah in sabi

If woman no chop, husband no dey happy
If they get pickin, pickin no chop, mother no chop
Father dey for balaba

Na Papa be governor for family
Papa I no go forget you
Thank you, thank you, thank you Papa
I dey remember you Papa ooo
Thank you for your help o Papa oo Papa

Mama you be caretaker
Na hin be say Family movement
Mama dey suffer and Papa dey suffer
Eeh, yyeye, aah, yeyee

When man dey suffer and Mama suffer
Them go bring up good pickin wey go look after the family

Mama dey keep house fine
Mama dey look me for belle
Mama dey give me wetin I want

So thank you papa and mama sweet people

Na Mama be caretaker for family
Mama I no forget you
Thank you, thank you, thank you, Mama
I dey remember you Mama
Thank you for your help, o Mama, oo Mama

Play Escuchar " Family Movement " gratis en Amazon Unlimited

Otras canciones de Tilda

Si tu motivación para haber buscado la letra de la canción Family Movement ha sido que te superencanta esperamos que puedas disfrutar cantándola.

Un motivo muy usual para buscar la letra de Family Movement es el hecho de querer conocerla bien porque nos hacen pensar en una persona o situación especial.

Algo que sucede en más ocasiones de las que pensamos es que la gente busca la letra de Family Movement porque hay alguna palabra de la canción que no entiende bien y desea asegurarse de lo que dice.

¿Estás peleando con tu pareja porque entendéis cosas diferentes cuando escucháis Family Movement ? Tener a mano la letra de la canción de Family Movement de Tilda puede zanjar muchas disputas, y esperamos que así sea.

Esperamos haberte ayudado con la letra de la canción Family Movement de Tilda .