¿Quieres conocer la letra de Everything (Amen) de Timi Dakolo ? Estás en el lugar adecuado.
Everything (Amen) es una canción de Timi Dakolo cuya letra tiene innumerables búsquedas, por lo que hemos decidido que merece tener su lugar en este sitio web, junto con otras muchas letras de canciones que los internautas desean conocer.
Everything you put your hand
(Go work)
Your name go open doors
(Amen)
You sef go be a boss
(Amen, amen, amen)
Everything you put your hand
(Go work)
Your name go open doors
(Amen)
You sef go be a boss
(Amen, amen, amen)
Every hustler get him day
(Day, day)
Wey the hustle go come dey pay
(Pay, pay)
Your own e no go tey
(Amen, amen, amen)
If you dey find work, do your own
(Oh, oh)
God sef go do Him own
(Oh, oh)
And flesh go cover bone
(Amen, amen, amen)
If you believe it, say Amen
(Amen)
If you believe it, say Amen
(Amen)
If you believe it, say Amen
(Amen, amen, amen)
Everything you put your hand
(Go work)
Your name go open doors
(Amen)
You sef go be a boss
(Amen, amen, amen)
Sister wey want marry since
(Since, since)
Aunty wey dey find pikin
(Kin, kin)
One day you go born twins
(Amen, amen, amen)
Tenant wey don lose him job
(Job, job)
Landlord come dey do like God
(God, God)
One day you go be landlord
(Amen, amen, amen)
Good news go locate you
(Amen)
Watch and see, e no go tey
(Amen)
If you believe it, say Amen
(Amen, amen, amen)
Everything you put your hand
(Go work)
Your name go open doors
(Amen)
You sef go be a boss
(Amen, amen, amen)
Long life go follow you
(Amen)
Strangers go favor you
(Amen)
Great men go honor you
(Amen, amen, amen)
One day you go sign the cheque
(Amen)
You sef go drive that Benz oh
(Amen)
This life go still make sense oh
(Amen, amen, amen)
Your children go make you proud
(Amen)
Bad people no go pull you down
(Amen)
One day you go run this town oh
(Amen, amen, amen)
You sef go spray me money
(Amen)
Baby go call you honey
(Amen)
You sef go host the party
(Amen, amen, amen)
Dangote go be your friend
(Amen)
Otedola go be your friend
(Amen)
Adenuga go be your guy
(Amen, amen, amen)
Elumelu go be your guy
(Amen)
Abdulsamad go be my guy
(Amen)
Rabiu go be my guy
(Amen, amen, amen)
Your life no go end in shame
(Amen)
Your business go bring you gain
(Amen)
If you believe it, say Amen
(Amen, amen, amen)
Otras canciones de Timi Dakolo
La razón más común para desear conocer la letra de Everything (Amen) es que te guste mucho. Obvio ¿no?
Cuando nos gusta mucho una canción, como podría ser tu caso con Everything (Amen) de Timi Dakolo , deseamos poder cantarla conociendo bien la letra.
Saber lo que dice la letra de Everything (Amen) nos permite poner más sentimiento en la interpretación.
Siéntete como una estrella cantando la canción Everything (Amen) de Timi Dakolo , aunque tu público sean solo tus dos gatos.
En el caso de que tu búsqueda de la letra de la canción Everything (Amen) de Timi Dakolo sea que te hace pensar en alguien en concreto, te proponemos que se lo dediques de alguna manera, por ejemplo, enviándole el link de esta web, seguro que entiende la indirecta.
Algo que sucede en más ocasiones de las que pensamos es que la gente busca la letra de Everything (Amen) porque hay alguna palabra de la canción que no entiende bien y desea asegurarse de lo que dice.
¿Estás peleando con tu pareja porque entendéis cosas diferentes cuando escucháis Everything (Amen) ? Tener a mano la letra de la canción de Everything (Amen) de Timi Dakolo puede zanjar muchas disputas, y esperamos que así sea.
Creemos que es importante advertir que Timi Dakolo , en los conciertos en directo, no siempre ha sido o será fiel a la letra de la canción Everything (Amen) … Así que es mejor centrarse en lo que dice la canción Everything (Amen) en el disco.
Esperamos haberte ayudado con la letra de la canción Everything (Amen) de Timi Dakolo .
Recuerda que cuando necesites saber la letra de una canción siempre puedes recurrir a nosotros, como ha ocurrido ahora con la letra de la canción Everything (Amen) de Timi Dakolo .