Letra de ' Anita ' de Victony

Si llevas mucho tiempo buscando la letra de la canción Anita de Victony , empieza a calentar la voz, porque no podrás parar de cantarla.

Ooh
Oh, yeah, yeah, oh
Ayy

Girl for your informat'
I no fit mercy for any person, wey go try mess with my mercy, on (Yeah, yeah oh)
Hey, no be Instagram challenge oh
No go double dare my baby
No come dey do Tacha and Mercy, oh, ayy
Seriously ooh, oh-oh
Seriously ooh, oh-oh
E dey touch me ooh, oh
E dey touch me ooh, oh-oh
Hm, ah-ah

Ayy-ayy
Anita, 'Nita bae
Wetin Anita bake?
I want to eat Anita cake, ooh
Ayy-ayy
Anita, 'Nita bae
Wetin Anita bake?
I want to eat Anita cake, ooh
Ayy-ayy
Anita, 'Nita bae
Wetin Anita bake?
I want to eat Anita cake, ooh
Ayy-ayy
Anita, 'Nita bae
Wetin Anita bake?
I want to eat Anita cake, ooh

Hey
Girl, your booty get mind on e own
Bum-bum wey dey eye my pocket
Dey do me like Angéli' 'Jo
Wetin me I dey find na sure bet
I go still kolobi my own
Girl, you know say my money na longest
Fela Kuti, igbo no long reach, hmm
Excellent baby, oh
Fe fe ne baby, oh
Fe fe ne me
Ihe mna cho
Wetin Iheanacho dey find outside your domot?
Seriously oh, seriously
Ooh, yeah, ooh

Ayy-ayy
Anita, 'Nita bae
Wetin Anita bake?
I want to eat Anita cake, ooh
Ayy-ayy
Anita, 'Nita bae
Wetin Anita bake?
I want to eat Anita cake, ooh
Ayy-ayy
Anita, 'Nita bae
Wetin Anita bake?
I want to eat Anita cake, ooh
Ayy-ayy
Anita, 'Nita bae
Wetin Anita bake?
I want to eat Anita cake, ooh

Existen muchos motivos para querer conocer la letra de Anita de Victony .

Si tu motivación para haber buscado la letra de la canción Anita ha sido que te superencanta esperamos que puedas disfrutar cantándola.

Un motivo muy usual para buscar la letra de Anita es el hecho de querer conocerla bien porque nos hacen pensar en una persona o situación especial.

¿Estás peleando con tu pareja porque entendéis cosas diferentes cuando escucháis Anita ? Tener a mano la letra de la canción de Anita de Victony puede zanjar muchas disputas, y esperamos que así sea.

Creemos que es importante advertir que Victony , en los conciertos en directo, no siempre ha sido o será fiel a la letra de la canción Anita … Así que es mejor centrarse en lo que dice la canción Anita en el disco.

Esperamos haberte ayudado con la letra de la canción Anita de Victony .