Letra de ' Bastard, don't be silly ' de Victony

En nuestro sitio web tenemos la letra completa de la canción de Bastard, don't be silly que estabas buscando.

Bastard, don't be silly es una canción de Victony cuya letra tiene innumerables búsquedas, por lo que hemos decidido que merece tener su lugar en este sitio web, junto con otras muchas letras de canciones que los internautas desean conocer.

Bastard, don't be silly

See I no play
See I no play with my zero
Two
Fifty
Five
Sakama, sakamaje
Hmm na sakamaje
Agama
Agama head e no read pass my eye
Ayy
Sakama, sakamaje
Hmm na sakamaje
Middle man don dey follow me play oh
Abeggi count my money
Ozugbo, ozugbo, ozugbo
Sharp sharp, one two three
Zero zero zero
Bastard don't be silly
See I no play
See I no play with my zero
I cannot suffer this life iyo
So make you delay with my zero

Ayy
Sharp sharp, one two three
Bastard don't be silly
Sharp sharp, one two three
Bastard don't be silly
Hustle, pray and hustle
Pray and hustle
My combo
One road to egbeda with danfo
My dunlop oh
You know see bum bum
Wey balance for my motto? Na lambo
They no fit stop us
We no come here with borrow shoe
The security, wey follow me for back
Never smile for one hour
See immunity wey I get
Who go touch me, I swear no go die normal
Sability
Who you sabi wey sabi pass
As I sabi
Hmm hmm

Na trinity, wey cover my back
You know say you no dey fight normal
Ozugbo, ozugbo, ozugbo
Sharp sharp, one two three
Zero zero zero
Bastard don't be silly
See I no play
See I no play with my zero
I cannot suffer this life iyo
So make you delay with my zero

Ayy
Sharp sharp, one two three
Bastard don't be silly
Sharp sharp, one two three
Bastard don't be silly

La razón más común para desear conocer la letra de Bastard, don't be silly es que te guste mucho. Obvio ¿no?

Cuando nos gusta mucho una canción, como podría ser tu caso con Bastard, don't be silly de Victony , deseamos poder cantarla conociendo bien la letra.

Saber lo que dice la letra de Bastard, don't be silly nos permite poner más sentimiento en la interpretación.

Un motivo muy usual para buscar la letra de Bastard, don't be silly es el hecho de querer conocerla bien porque nos hacen pensar en una persona o situación especial.

Algo que sucede en más ocasiones de las que pensamos es que la gente busca la letra de Bastard, don't be silly porque hay alguna palabra de la canción que no entiende bien y desea asegurarse de lo que dice.