Letra de 'Bad To Me' de Wizkid

En nuestro sitio web tenemos la letra completa de la canción de Bad To Me que estabas buscando.

¿Te encanta la canción Bad To Me?¿No terminas de entender lo que dice? ¿Necesitas la letra de Bad To Me de Wizkid? Te encuentras en el lugar que tiene las respuestas a tus anhelos.

Hiye, burst it my way
This kind of body don dey cause a migraine
And when we leave, we fit do am your way
Or if you want, we fit do am my way
Hiye, two shot I don take
You turn me on I no dey go I one dey
I no dey care, say the bad mind dem pree
Money on mi mind all day

Lose my way, oh
This kind, this kind love, yeah
Wey dey make me want more, woah
Come my way, oh
This kind, this kind love, yeah
I dey want for the night
Make I know how you feel, how you want

Lady, girl, say your body bad to me
Pass make I choke, make I feel am, oh
Baby girl, you know as e be, oh
Yeah, we dey love till the morning
Bad girl addicted to me
Only you know as e dey do me
Only you know as e dey do me, oh-woah, girl

Ee-ye, ge-ge (ee-ye, ge ge)
De-mah, ge-ge-ge-ge (oh, yeah, ge—ge)
Casamigos (casamigos)
For my amigos (for my amigos)
Wa jogede (wa jogede)
Baby, wa jogede (wa jogede)
Ee-ye, ge-ge (ee-ye ge ge)
Kon she iyepe (kon she iyepe)

All for you baby
If that money dey too much say make you talk
'Cause you know the money long, ooh, yeah
Break your back with it
Yeah, na me and you dey talk, no one involved
Baby girl, make I indulge you, yeah

Lose my way, oh
This kind, this kind love, yeah
Wey dey make me want more, woah
Come my way, oh
This kind, this kind love, yeah
I dey want for the night
Make I know how you feel, how you want am?

Lady, girl, say your body bad to me
Pass, make I choke, make I feel am, oh
Baby girl, you know as e be, oh
Yeah, we dey love till the morning
Bad girl addicted to me
Only you know as e dey do me
Only you know as e dey do me, oh-woah, girl

Ee-ye, ge-ge (ee-ye, ge-ge)
De-mah, ge-ge-ge-ge (oh, yeah, ge-ge)
Casamigos (casamigos)
For my amigos (for my amigos)
Wa jogede (wa jogede)
Baby, wa jogede (wa jogede)
Ee-ye, ge-ge (ee-ye, ge-ge)
Kon she iyepe (kon she iyepe), ok

Existen muchos motivos para querer conocer la letra de Bad To Me de Wizkid.

La razón más común para desear conocer la letra de Bad To Me es que te guste mucho. Obvio ¿no?

Saber lo que dice la letra de Bad To Me nos permite poner más sentimiento en la interpretación.

Si tu motivación para haber buscado la letra de la canción Bad To Me ha sido que te superencanta esperamos que puedas disfrutar cantándola.

En esta página tienes a tu disposición cientos de letras de canciones, como Bad To Me de Wizkid.

Apréndete las letras de las canciones que te gustan, como Bad To Me de Wizkid, ya sea para cantarlas en la ducha, hacer tus covers, dedicarlas a alguien o ganar una apuesta.