¿Quieres conocer la letra de Gimme Dat (feat. Ayra Starr) de Wizkid ? Estás en el lugar adecuado.
En nuestro sitio web tenemos la letra completa de la canción de Gimme Dat (feat. Ayra Starr) que estabas buscando.
Gimme dat ay ay
Gimme dat love, gimme peace of mind
No ṣere cure me with your waist line
I want that peace of mind wey dey come with awoof (wey dey come with awoof)
Baby na one-man race we dey run
So make you no come waste time
Uh nur, no pressure
Make you gimme dat love
If you gimme, me I no go let go
Gimme, make I cure my sanko
Feelings got me hitting on a freaky dance floor
Make you gimme dat love
If you gimme, me I no go let go
Make you gimme, make I cure my sanko
Feelings gat me hitting on a freaky dance floor
Deyalo, Deyalo
If I give you my love o
Make you no disappoint o
Me I get you for mind o
Deyalo, Deyalo
If I give you my love o
Make you no disappoint o
Me I got you for mind o
God damn
Arabirin
God damn
E get the way your body make me feel excited
Loving you dey put me on a different mindset
Girl, na only you dey make me stick to one girl
God damn
Ẹlẹyinju ẹgẹ
God damn
Picture-perfect
No dey mind dem
Keep it private
Fọkan balẹ
If you need me, baby, I'll be right there
One more time for my lady o
Pump action you dey gbe mi o
Do me many things ti o le ye mi o
I'm ready if you're ready too
Gimme that love
If you gimme, me I no go let go
Gimme, make I cure my sanko
Feelings gat me hitting on a freaky dance floor
Make you gimme dat love
If you gimme, me I no go let go
Make you gimme, make I cure my sanko
Feelings gat me hitting on a freaky dance floor
Deyalo, Deyalo
If I give you my love o
Make you no disappoint o
Me I get you for mind o
Deyalo, Deyalo
If I give you my love o
Make you no disappoint o
Me I get you for mind o
So many people wan lick my stew
So baby chill, make I survey your tools
And if I handle your two by two
You fit to scream, you go lose your cool
So may reasons are written in the stars
Oh my God, you are the reason I do what I do
So baby make you give me your love
Make you gimme dat love
If you gimme, me I no go let go
Gimme, make I cure my sanko
Feelings gat me hitting on a freaky dance floor
Make you gimme dat love
If you gimme, me I no go let go
Make you gimme, make I cure my sanko
Feelings gat me hitting on a freaky dance floor
Deyalo, Deyalo
If I give you my love o
Make you no disappoint o
Me I get you for mind o
Deyalo, Deyalo
If I give you my love o
Make you no disappoint o
Me I got you for mind o
Otras canciones de Wizkid
La razón más común para desear conocer la letra de Gimme Dat (feat. Ayra Starr) es que te guste mucho. Obvio ¿no?
Cuando nos gusta mucho una canción, como podría ser tu caso con Gimme Dat (feat. Ayra Starr) de Wizkid , deseamos poder cantarla conociendo bien la letra.
Saber lo que dice la letra de Gimme Dat (feat. Ayra Starr) nos permite poner más sentimiento en la interpretación.
Si tu motivación para haber buscado la letra de la canción Gimme Dat (feat. Ayra Starr) ha sido que te superencanta esperamos que puedas disfrutar cantándola.
Un motivo muy usual para buscar la letra de Gimme Dat (feat. Ayra Starr) es el hecho de querer conocerla bien porque nos hacen pensar en una persona o situación especial.
Creemos que es importante advertir que Wizkid , en los conciertos en directo, no siempre ha sido o será fiel a la letra de la canción Gimme Dat (feat. Ayra Starr) … Así que es mejor centrarse en lo que dice la canción Gimme Dat (feat. Ayra Starr) en el disco.
En esta página tienes a tu disposición cientos de letras de canciones, como Gimme Dat (feat. Ayra Starr) de Wizkid .
Recuerda que cuando necesites saber la letra de una canción siempre puedes recurrir a nosotros, como ha ocurrido ahora con la letra de la canción Gimme Dat (feat. Ayra Starr) de Wizkid .