En nuestro sitio web tenemos la letra completa de la canción de Kese (Dance) que estabas buscando.
Si llevas mucho tiempo buscando la letra de la canción Kese (Dance) de Wizkid , empieza a calentar la voz, porque no podrás parar de cantarla.
¿Te encanta la canción Kese (Dance) ?¿No terminas de entender lo que dice? ¿Necesitas la letra de Kese (Dance) de Wizkid ? Te encuentras en el lugar que tiene las respuestas a tus anhelos.
Dance, gbẹdu
Chale, make we dance, gbẹdu
Make it dance, gbẹdu (oh, le-le-le)
Let the music, e dey play, gbẹdu
Ọmọ, say you go dance, gbẹdu
Chale (starboy), make we dance, gbẹdu
You go dance, gbẹdu
You go dance
For the vibe, I've been out for days
Steady chasing the kpa, I dey concentrate (okay)
Mm, anytime I dey
Whether night or day, I dey on my J's (yebo)
Even on my lane, mm
Them go dey dance to the gbẹdu, them go feel irie
'Cause anything wey I drop, dem go chop, ajé
Whether night or day
I dey on my J's, I dey on my J's
Kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ
Gbẹsẹ, gbẹsẹ, baby, lẹsẹkẹsẹ
How many times dem go tell person?
Dem no dey pay to dey learn lesson
Sha manya, gbẹ́mi de'bè
And it's a vibe anytime we dey there
I no get time, I no get patience
Spray the money plenty
Dance, gbẹdu
Chale, make we dance, gbẹdu
Make it dance, gbẹdu (oh, le-le-le)
Let the music, e dey play, gbẹdu
Ọmọ, say you go dance, gbẹdu
Chale (starboy), make we dance, gbẹdu
You go dance, gbẹdu
You go dance
So, tell me what you wanna do tonight?
You no the party no go make sense, if we never dey there, we make the party come alive
We turn the O2 to O3, má lọ bé si italawa
So baby, tell me why you wanna
Shake body make you do as you like
Na steady we dey blow the cana
Blow some trees, make me feel alright
I no fit lie, man, I'm wasted
And I'm feeling reckless
Na who buy last, get latest
That's why I'm working on patience
I no dey joke with my paycheck
If dem dey sleep, make dem wake them
So we go vibe, we go vibe tonight, k'ama de'bè
Kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ
Gbẹsẹ, gbẹsẹ, baby, lẹsẹkẹsẹ
How many times dem go tell person?
Dem no dey pay to dey learn lesson
Sha manya, gbẹ́mi de'bè
And it's a vibe anytime we dey there
I no get time, I no get patience
Spray the money plenty
Kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ
Gbẹsẹ, gbẹsẹ, baby, lẹsẹkẹsẹ
How many times dem go tell person?
Dem no dey pay to dey learn lesson
Sha manya, gbẹ́mi de'bè
And it's a vibe anytime we dey there
I no get time, I no get patience
Spray the money plenty
Dance, gbẹdu
Chale, make we dance, gbẹdu
Make it dance, gbẹdu (oh, le-le-le)
Let the music, e dey play, gbẹdu
Ọmọ, say you go dance, gbẹdu
Chale (starboy), make we dance, gbẹdu
You go dance, gbẹdu
You go dance
Otras canciones de Wizkid
Existen muchos motivos para querer conocer la letra de Kese (Dance) de Wizkid .
La razón más común para desear conocer la letra de Kese (Dance) es que te guste mucho. Obvio ¿no?
Saber lo que dice la letra de Kese (Dance) nos permite poner más sentimiento en la interpretación.
Siéntete como una estrella cantando la canción Kese (Dance) de Wizkid , aunque tu público sean solo tus dos gatos.
Un motivo muy usual para buscar la letra de Kese (Dance) es el hecho de querer conocerla bien porque nos hacen pensar en una persona o situación especial.
En el caso de que tu búsqueda de la letra de la canción Kese (Dance) de Wizkid sea que te hace pensar en alguien en concreto, te proponemos que se lo dediques de alguna manera, por ejemplo, enviándole el link de esta web, seguro que entiende la indirecta.
¿Estás peleando con tu pareja porque entendéis cosas diferentes cuando escucháis Kese (Dance) ? Tener a mano la letra de la canción de Kese (Dance) de Wizkid puede zanjar muchas disputas, y esperamos que así sea.
Esperamos haberte ayudado con la letra de la canción Kese (Dance) de Wizkid .
Apréndete las letras de las canciones que te gustan, como Kese (Dance) de Wizkid , ya sea para cantarlas en la ducha, hacer tus covers, dedicarlas a alguien o ganar una apuesta.