¿Quieres conocer la letra de Oh My Gosh de Yemi Alade? Estás en el lugar adecuado.
Si llevas mucho tiempo buscando la letra de la canción Oh My Gosh de Yemi Alade, empieza a calentar la voz, porque no podrás parar de cantarla.
¿Te encanta la canción Oh My Gosh?¿No terminas de entender lo que dice? ¿Necesitas la letra de Oh My Gosh de Yemi Alade? Te encuentras en el lugar que tiene las respuestas a tus anhelos.
Oh, yeah, yeah, yeah
Oh, yeah, yeah
Oh my Gosh oh
Oh my Gosh oh
Oh my Gosh oh
Oh oh, ah ah
‘My Tomatoe Jos’ na wetin he dey call me
Him no know wetin I do wey make am mad over me
Fine girls them plenty, but he leave dem and he chose me
Him say as e be, no other girl fit overthrow me
I no go do you corna (corna, corna)
Na, you my true lova (lova, lova)
Whether winter or summer (summer, summer)
Baby, me no go freaker (freaker)
Me no go freaker
For you am I no go area (eeeh, no go area)
Many toasters for my area (many toasters for my area)
But I no give them face (for you I be no go area)
Love no dey them face (eh no go area)
What
Eh eh, am taken
Oh no, am taken
Oh my Gosh oh (eh, am taken)
Oh my Gosh oh (am taken now)
Oh my Gosh oh
Yeah, am taken
Ah
Baby you good, you good for me
The only one for me oh, ooo
Ekwu ekwu, eme eme
We go always agree, ooo
Ah if you say make I calm down, calm down
If you say make I fire up, fire up
If you say make I start to bark like a Bingo
Wey just dey jump off (wuff)
I no go do you corna (corna, corna)
Na, you my true lova (lova, lova)
Whether winter or summer (summer, summer)
Baby, me no go freaker (freaker)
Me no go freaker!
For you am I no go area (eeeh, no go area)
Many toasters for my area (many toasters for my area)
But I no give them face (for you I be no go area)
Love no dey them face (eh no go area)
What
Eh eh, am taken
Oh no, am taken
Oh my Gosh oh (eh, am taken)
Oh my Gosh oh (am taken now)
Oh my Gosh oh
Yeah, am taken
Ah!
Oh my Gosh oh
Oh my Gosh oh (am taken oh)
Oh my Gosh oh, ooo
‘My Tomatoe Jos’ (Jos)
Na wetin he dey call me (gosh)
Him no know wetin I do wey make am mad over me (hah)
Fine girls plenty, but he leave them and he chose me
Him say as e be, no other girl fit overthrow me
Yemi Alade oh
(Oh My God, Fiokee)
Oh, Effyzzie yea yea yea
Coublon oh, e dey beat oh
Lova, Lova (Swaps swaps)
Lova, Lova
Summer Summer
Existen muchos motivos para querer conocer la letra de Oh My Gosh de Yemi Alade.
Saber lo que dice la letra de Oh My Gosh nos permite poner más sentimiento en la interpretación.
Siéntete como una estrella cantando la canción Oh My Gosh de Yemi Alade, aunque tu público sean solo tus dos gatos.
Un motivo muy usual para buscar la letra de Oh My Gosh es el hecho de querer conocerla bien porque nos hacen pensar en una persona o situación especial.
En el caso de que tu búsqueda de la letra de la canción Oh My Gosh de Yemi Alade sea que te hace pensar en alguien en concreto, te proponemos que se lo dediques de alguna manera, por ejemplo, enviándole el link de esta web, seguro que entiende la indirecta.
¿Estás peleando con tu pareja porque entendéis cosas diferentes cuando escucháis Oh My Gosh? Tener a mano la letra de la canción de Oh My Gosh de Yemi Alade puede zanjar muchas disputas, y esperamos que así sea.
Creemos que es importante advertir que Yemi Alade, en los conciertos en directo, no siempre ha sido o será fiel a la letra de la canción Oh My Gosh… Así que es mejor centrarse en lo que dice la canción Oh My Gosh en el disco.
En esta página tienes a tu disposición cientos de letras de canciones, como Oh My Gosh de Yemi Alade.
Apréndete las letras de las canciones que te gustan, como Oh My Gosh de Yemi Alade, ya sea para cantarlas en la ducha, hacer tus covers, dedicarlas a alguien o ganar una apuesta.