Letra de ' Somto ' de Yemi Alade

¿Quieres conocer la letra de Somto de Yemi Alade ? Estás en el lugar adecuado.

En nuestro sitio web tenemos la letra completa de la canción de Somto que estabas buscando.

Somto es una canción de Yemi Alade cuya letra tiene innumerables búsquedas, por lo que hemos decidido que merece tener su lugar en este sitio web, junto con otras muchas letras de canciones que los internautas desean conocer.

¿Te encanta la canción Somto ?¿No terminas de entender lo que dice? ¿Necesitas la letra de Somto de Yemi Alade ? Te encuentras en el lugar que tiene las respuestas a tus anhelos.

Wi-wi-wi-Willis giddem

Soso mi, soso mi
Soso mi, soso mi baby
Ominii somitoo
Omi ni to ni to

Somto, where you go?
Somto, I miss you so
Somto, somto no dey carry last oo
Hold me down like a rubber band oo
Only thing that’s one my mind like
All the time

But your mama born you well
(Your mama born you well)
I no go lie your city no dey smell o, yeah
Your smile sef e burst my brain o
I no fit to understand o o o

Somto, Somto, Somto
I miss you so
Somto like a this, like a that o
Boy you light up my life o
The apple of my eye o
Oh oh

Japanese fighter
E gi me down like Jackie Chan
I dey feel the light ah
You light me up, I’m lit o
Upgrade my life
Everything with you is winning winning
Winner winner

So so
And I love this feeling
I love this feeling today
And I no fit to bear am
I no dey hear word again
See I love this feeling, feeling Mogbe
I no dey hear word again

Somto, Somto, Somto
I miss you so
Somto, Somto, Somto
I miss you so
Somto
Like a this, like a that o
Boy you light up my life o
The apple of my eye o

But
Your mama born you well
(Your mama born you well)
I no go lie your city no dey smell o, yeah
Your smile sef e burst my brain o
I no fit to understand o o o

Somto, Somto, Somto
I miss you so
Somto, like a this, like a that o
Boy you light up my life o
The apple of my eye o

Somto where you go?
I miss you so
Somto, Somto, Somto
I miss you so
Oh oh

Yemi Alade o
Effizzie
Spyrit Mix

Existen muchos motivos para querer conocer la letra de Somto de Yemi Alade .

La razón más común para desear conocer la letra de Somto es que te guste mucho. Obvio ¿no?

Saber lo que dice la letra de Somto nos permite poner más sentimiento en la interpretación.

Siéntete como una estrella cantando la canción Somto de Yemi Alade , aunque tu público sean solo tus dos gatos.

En el caso de que tu búsqueda de la letra de la canción Somto de Yemi Alade sea que te hace pensar en alguien en concreto, te proponemos que se lo dediques de alguna manera, por ejemplo, enviándole el link de esta web, seguro que entiende la indirecta.

Algo que sucede en más ocasiones de las que pensamos es que la gente busca la letra de Somto porque hay alguna palabra de la canción que no entiende bien y desea asegurarse de lo que dice.

¿Estás peleando con tu pareja porque entendéis cosas diferentes cuando escucháis Somto ? Tener a mano la letra de la canción de Somto de Yemi Alade puede zanjar muchas disputas, y esperamos que así sea.