Letra de 'Temperature (feat. Dil)' de Yemi Alade

¿Quieres conocer la letra de Temperature (feat. Dil) de Yemi Alade? Estás en el lugar adecuado.

Temperature (feat. Dil) es una canción de Yemi Alade cuya letra tiene innumerables búsquedas, por lo que hemos decidido que merece tener su lugar en este sitio web, junto con otras muchas letras de canciones que los internautas desean conocer.

Si llevas mucho tiempo buscando la letra de la canción Temperature (feat. Dil) de Yemi Alade, empieza a calentar la voz, porque no podrás parar de cantarla.

Dil baby
Hey you over sabi
Over sabi sabi
Hey you over sabi
Over sabi sabi

When I tell you say na you dey rock my world
I no dey lie, I no dey lie at all
When I tell you say na you dey rock am baby
I no dey lie, I no dey lie at all

Eh
Idiwororo ma baby
Idiwororo ma baby
Idiwororo ma baby
You make my temperature to rise

Like a this, like a that
You enter my heart like a that
You open my door like a that
Hm with your sweet sweet loving
Like a this, like a that
You enter my heart like a that
You enter my world like alert
Hm with your sweet sweet loving

Baby o o o eh
This our love na tey tey
This one no be today
You make my temperature to rise

Eh yi (it's Dil baby)
O o o eh
When you tell me say na you dey rock my world
Make I no lie, e dey sweet me die
When you tell me say na you dey rock am baby
Make I no lie, e go sweet me die

Idiwororo ma baby
Idiwororo ma baby
Idiwororo ma baby
You make my temperature to rise

Overnight, see as your love gat me hooked onsight
And you no say I fit do it right
If I go leave you baby na die
No be lie baby
Soso kin kambu no be
Every night and day my lady
Soso kin kambu no be yeh

Baby o o o eh
This our love na tey tey
This one no be today
You make my temperature to rise

My temperature
You are my temperature
Ha my temperature
You make my tempeature

Ha my temperature
You make my temperature
Ha my temperature
You make my temperature ha

Idiwororo ma baby
Idiwororo ma baby
Idiwororo ma baby
You make my temperature to rise

Existen muchos motivos para querer conocer la letra de Temperature (feat. Dil) de Yemi Alade.

Cuando nos gusta mucho una canción, como podría ser tu caso con Temperature (feat. Dil) de Yemi Alade, deseamos poder cantarla conociendo bien la letra.

Saber lo que dice la letra de Temperature (feat. Dil) nos permite poner más sentimiento en la interpretación.

Siéntete como una estrella cantando la canción Temperature (feat. Dil) de Yemi Alade, aunque tu público sean solo tus dos gatos.

Un motivo muy usual para buscar la letra de Temperature (feat. Dil) es el hecho de querer conocerla bien porque nos hacen pensar en una persona o situación especial.

En esta página tienes a tu disposición cientos de letras de canciones, como Temperature (feat. Dil) de Yemi Alade.

Apréndete las letras de las canciones que te gustan, como Temperature (feat. Dil) de Yemi Alade, ya sea para cantarlas en la ducha, hacer tus covers, dedicarlas a alguien o ganar una apuesta.