Letra de ' Vibe ' de Yemi Alade

¿Quieres conocer la letra de Vibe de Yemi Alade ? Estás en el lugar adecuado.

En nuestro sitio web tenemos la letra completa de la canción de Vibe que estabas buscando.

Vibe es una canción de Yemi Alade cuya letra tiene innumerables búsquedas, por lo que hemos decidido que merece tener su lugar en este sitio web, junto con otras muchas letras de canciones que los internautas desean conocer.

Si llevas mucho tiempo buscando la letra de la canción Vibe de Yemi Alade , empieza a calentar la voz, porque no podrás parar de cantarla.

Yeeh, love me scatter

See I wanna boy wey go love me scatter
No dey ? no dey wonder
Gimme vibe, it’s a vibe
I want a boy wey go love me scatter
Wey no go knock wen go enter
Boy wey go love me like water
Pretty girl wey go love me pass his sister
Want a boy wey go love me scatter
Wey no carry come but he go enter
Gimme brain make I mental, yeah yeah

I know you got the medicine scatter your house o
(Bobo ogologo something)
Keep it on the low no go loud am
(Bobo ogologo something)
High like a kite sitting nite nite
Cloud nine on a replay
Gimme gimme cup make I deejay
Mr deejay sit down pon di mike o

Oya kai ogologo something
Me wanna sit down pon the mike
(Oya kai ogologo something)
Say me wanna sit down pon the mike o
(Oya kai ogologo something)
Sit down pon the mike (bobo)
Sit down pon the mike o
It’s a vibe
It's a vibe, baby
Tori olorun it’s a vibe
It’s a vibe ah yeah

I never say come over he don dey run come
Top of the class me no dey bottom
Top up mi glass wit coca and rum
Ti ti ti call me now wanna holla
Baby no time for the drama
Naah don’t wanna be your baby mama
Ah ah ii

Wanna boy wey go love me scatter
Wey no carry come but he go enter
It’s a vibe, it’s a vibe
Me wanna a boy wey go love me scatter
Wey no carry come but he enter
It’s a vibe

Sit down pon the mike
(Oya kai ogologo something)
Me wanna sit down pon the mike
(Oya kai ogologo something)
Me wanna sit down pon the mike o
(Oya kai ogologo something)
Sit down pon the mike bobo, sit down pon the mike o

See me coming out wanna holla
Baby baby no time for the drama
Naah I don’t wanna be your baby mama
Sit down pon the mike
Me wanna sit down pon the mike
Me wanna sit down pon the mike o
Sit down pon the mike bobo sit down pon the mike o

It’s a vibe
(Bobo ogologo something)
Yemi Alade
(Bobo ogologo something)
It’s a vibe

La razón más común para desear conocer la letra de Vibe es que te guste mucho. Obvio ¿no?

Si tu motivación para haber buscado la letra de la canción Vibe ha sido que te superencanta esperamos que puedas disfrutar cantándola.

Siéntete como una estrella cantando la canción Vibe de Yemi Alade , aunque tu público sean solo tus dos gatos.

Un motivo muy usual para buscar la letra de Vibe es el hecho de querer conocerla bien porque nos hacen pensar en una persona o situación especial.

En el caso de que tu búsqueda de la letra de la canción Vibe de Yemi Alade sea que te hace pensar en alguien en concreto, te proponemos que se lo dediques de alguna manera, por ejemplo, enviándole el link de esta web, seguro que entiende la indirecta.

Esperamos haberte ayudado con la letra de la canción Vibe de Yemi Alade .

En esta página tienes a tu disposición cientos de letras de canciones, como Vibe de Yemi Alade .

Recuerda que cuando necesites saber la letra de una canción siempre puedes recurrir a nosotros, como ha ocurrido ahora con la letra de la canción Vibe de Yemi Alade .