Letra de ' Shoemaker ' de 121SELAH

En nuestro sitio web tenemos la letra completa de la canción de Shoemaker que estabas buscando.

Shoemaker es una canción de 121SELAH cuya letra tiene innumerables búsquedas, por lo que hemos decidido que merece tener su lugar en este sitio web, junto con otras muchas letras de canciones que los internautas desean conocer.

Si llevas mucho tiempo buscando la letra de la canción Shoemaker de 121SELAH , empieza a calentar la voz, porque no podrás parar de cantarla.

Shoemaker where you dey
Come fix my shoe
Shoemaker where you dey
I need you now
I call you because
L know say na you fit fix am (nah nah)
Shoemaker where you dey
I need you now

Shoemaker where you dey
Come fix my shoe
Shoemaker where you dey
I need you now
I call you because
I know say na you fit fix am (nah nah)
I know where you dey
I know where to find you

Oh oh oh oh
The point be say
Na person wey go fix am
Me I go call o
'Cause na him sabi the thing
Well well o, well well
I no go carry matter of shoe
Go give a carpenter (nah nah)
'Cause e no sabi the work at all o

Carpenter where you dey
Come and fix my chair
Carpenter where you dey
I need you now
I call you because
I know say na you fit fix am (nah nah)
I know where you dey
I know where to find you

Oh oh oh oh
The point be say
Na person wey go fix am
Me I go call o
'Cause na him sabi the thing
Well well o, well well
I no go carry matter of chair
Go give a shoemaker (no no)
'Cause e no sabi the work at all o

Heart fixer where you dey
Come fix my heart
Heart fixer where you dey
I need you now
Call you because I know
Say na you fit fix am (nah nah)
Heart fixer where you dey
I need you yes

Heart fixer where you dey
Come fix my heart
Heart fixer where you dey
I need you now
Call you because I know
Say na you fit fix am (nah nah)
I know where you dey
I know where to find you

Know where you dey
I know where to find you
Know where you dey
I know where to find you

Oh oh oh oh
The point be say
Na person wey go fix am
Me I go call o
'Cause na him sabi the thing
Well well o, well well
I no go carry matter of heart
Go give a human o (no no)
'Cause e no sabi the work at all o

Oh oh oh oh
The point be say
Na person wey go fix am
Me I go call o
'Cause na him sabi the thing
Well well o, well well
I no go carry matter of heart
Go give a human o (no no)
'Cause e no sabi the work at all o

Heart fixer o
Right now I need you o
Right now I need you
Oh oh oh oh oh
Heart fixer o
Right now I need you o
Right now I need you o

Play Escuchar " Shoemaker " gratis en Amazon Unlimited

La razón más común para desear conocer la letra de Shoemaker es que te guste mucho. Obvio ¿no?

Cuando nos gusta mucho una canción, como podría ser tu caso con Shoemaker de 121SELAH , deseamos poder cantarla conociendo bien la letra.

Saber lo que dice la letra de Shoemaker nos permite poner más sentimiento en la interpretación.

Siéntete como una estrella cantando la canción Shoemaker de 121SELAH , aunque tu público sean solo tus dos gatos.

¿Estás peleando con tu pareja porque entendéis cosas diferentes cuando escucháis Shoemaker ? Tener a mano la letra de la canción de Shoemaker de 121SELAH puede zanjar muchas disputas, y esperamos que así sea.

Creemos que es importante advertir que 121SELAH , en los conciertos en directo, no siempre ha sido o será fiel a la letra de la canción Shoemaker … Así que es mejor centrarse en lo que dice la canción Shoemaker en el disco.

Recuerda que cuando necesites saber la letra de una canción siempre puedes recurrir a nosotros, como ha ocurrido ahora con la letra de la canción Shoemaker de 121SELAH .