¿Quieres conocer la letra de Oyi de 2Baba ? Estás en el lugar adecuado.
En nuestro sitio web tenemos la letra completa de la canción de Oyi que estabas buscando.
Si llevas mucho tiempo buscando la letra de la canción Oyi de 2Baba , empieza a calentar la voz, porque no podrás parar de cantarla.
¿Te encanta la canción Oyi ?¿No terminas de entender lo que dice? ¿Necesitas la letra de Oyi de 2Baba ? Te encuentras en el lugar que tiene las respuestas a tus anhelos.
Oh alright
Yeah yeah yeah
Help me spread this message like Globacom
Make nobody come here dey come dey form
I know say no be everybody follow come A
Nd no be every wey be silicon
Ehen
Make dem no come dey wash you
And make you do exactly what you want do
Make you no say I no tell you
Make you no let devil come dey use you
But if I tell you say I love you
Abeg abeg no go turn me to your mugu
That time, 30 billion no go do you
That time, Edumoga no go see you
And if I start to dey stress you
Let me know because I no want to vex you
Bottom line, na only you wey know you
The same time, you go do wetin wey favour you
Ah ah eh eh oyi
Alo ma yego ligbo
So make we do di thing jeje
Make we do de life show
Eya eh eh, oyi
Alo ma yo otukpo
So just be living your life
And do di thing jeje, life show
If body dey hot you, drink water
No come come, dey form like butter
Because I know say you know say I know you
And no be every dressing go fit you
Make you no make me mara eh
Attentiveness for my matter eh
I no fit halla, I no fit shout
I no wan make, na me and you dem talk about
And if I tell you say I like you
Abeg no let shakara come dey kill you
That time, 30 billion no go do you
That time, Edumoga no go see you (hehe)
And if I start to dey stress you
Let me know because I no want to vex you
Bottom line, na only you wey know you
The same time you go do wetin wey favour you
Ah ah eh eh oyi
Alo ma yego ligbo
So make we do di thing jeje
Make we do de life show
Eya eh eh, oyi
Alo ma yo otukpo
So just be living your life
And do di thing jeje, life show
Ah ah eh eh oyi
Alo ma yego ligbo
So make we do di thing jeje
Make we do de life show
Eya eh eh, oyi
Alo ma yo otukpo
So just be living your life
And do di thing jeje, life show
Make you dey check yourself
Before you come dey do wetin go cast you
Cause I don try for your matter
Make you butter, make you no dey do pass you
Cause I go do my own
And you go do your own
Anything wey remain
Na bone we go bone
Cause life is too short for debating
Levels too pure for you, na wetin
Ah ah eh eh oyi
Alo ma yego ligbo
So make we do di thing jeje
Make we do de life show
Eya eh eh, oyi
Alo ma yo otukpo
So just be living your life
And do di thing jeje, life show
Otras canciones de 2Baba
Existen muchos motivos para querer conocer la letra de Oyi de 2Baba .
Siéntete como una estrella cantando la canción Oyi de 2Baba , aunque tu público sean solo tus dos gatos.
Un motivo muy usual para buscar la letra de Oyi es el hecho de querer conocerla bien porque nos hacen pensar en una persona o situación especial.
¿Estás peleando con tu pareja porque entendéis cosas diferentes cuando escucháis Oyi ? Tener a mano la letra de la canción de Oyi de 2Baba puede zanjar muchas disputas, y esperamos que así sea.
Creemos que es importante advertir que 2Baba , en los conciertos en directo, no siempre ha sido o será fiel a la letra de la canción Oyi … Así que es mejor centrarse en lo que dice la canción Oyi en el disco.
Recuerda que cuando necesites saber la letra de una canción siempre puedes recurrir a nosotros, como ha ocurrido ahora con la letra de la canción Oyi de 2Baba .