Letra de 'For Instance' de 2face Idibia

¿Quieres conocer la letra de For Instance de 2face Idibia? Estás en el lugar adecuado.

En nuestro sitio web tenemos la letra completa de la canción de For Instance que estabas buscando.

For Instance es una canción de 2face Idibia cuya letra tiene innumerables búsquedas, por lo que hemos decidido que merece tener su lugar en este sitio web, junto con otras muchas letras de canciones que los internautas desean conocer.

Si llevas mucho tiempo buscando la letra de la canción For Instance de 2face Idibia, empieza a calentar la voz, porque no podrás parar de cantarla.

¿Te encanta la canción For Instance?¿No terminas de entender lo que dice? ¿Necesitas la letra de For Instance de 2face Idibia? Te encuentras en el lugar que tiene las respuestas a tus anhelos.

[Whistling]

Eh!...Chineke me!... Ew!

Ala oyi e! (4x)

Verse 1
See, for instance
Say I be one wey dey give chance
Say I be one wey dey make plans
For all man to benefit abi
To make we disagree
I fit to create chance
But now I am not of importance
Cos now I am looking from a distance
And that's why you give them the chance
To do all that and
To turns to victim of circumstance
Them just dey ignore our existence
Them take excuse dey use excuse to buy chance
Ai, like them no know say we dey
Them dey use us dey play
As we get a sip of singlance ?
When we stand for resistance
All in the act of exploitance
Abi we just be living in a trance, land
Oh my God!
Ala oyi e!

Chorus
If you feel what am feeling
If you feeling my flow
And you know say it is so
Ala oyi e!
In your house o or you in a motor
And you care about it, so
Ala oyi e!
This thing is affecting your being
And is killing your soul
Ala oyi e!
Ala oyi e!
For the thing wey you see
Wey edey make you ala oyi e!
See this type of thing we we dey feel
Wey edey make we dey want to dey
Ala oyi e!
Even if I want to dey cheat
I go still dey want to dey
Ala oyi e!
Stand, look around you
And I bet you go dey want to dey
To dey ala oyi e!.
Ala oyi e!
For the thing wey u see wey edey make you ala oyi e!

Verse 2
For instance
Say na me be Baale of Nigerians
Say I go dey respect your own stance
Say I go create a scenery for better to plenty
So dey make we dey give chance
Instead of to dey pack the money go France
To make suffer to full in abundance
To make me to run run away
To a place where ebi say
I go dey feel like Europeans
Where them go respect my skills for instance
Where them no go just dey dey play pranks
On top of people wey work the way
Wey give them the key
To dey chop to their substance
When them dey just we be freelance
Their looting no dey give us assurance
Repentance no dey their plans eh
Edey create annoyance for my heart
So ala oyi e!

Repeat Chorus

Ala oyi e (4x)

Verse 3
Make we dey give chance
Instead of to gather money
Wey edey go France

Ala oyi e! till fade

Chineke e!

Existen muchos motivos para querer conocer la letra de For Instance de 2face Idibia.

La razón más común para desear conocer la letra de For Instance es que te guste mucho. Obvio ¿no?

Cuando nos gusta mucho una canción, como podría ser tu caso con For Instance de 2face Idibia, deseamos poder cantarla conociendo bien la letra.

Saber lo que dice la letra de For Instance nos permite poner más sentimiento en la interpretación.

Un motivo muy usual para buscar la letra de For Instance es el hecho de querer conocerla bien porque nos hacen pensar en una persona o situación especial.

En el caso de que tu búsqueda de la letra de la canción For Instance de 2face Idibia sea que te hace pensar en alguien en concreto, te proponemos que se lo dediques de alguna manera, por ejemplo, enviándole el link de esta web, seguro que entiende la indirecta.

Algo que sucede en más ocasiones de las que pensamos es que la gente busca la letra de For Instance porque hay alguna palabra de la canción que no entiende bien y desea asegurarse de lo que dice.

¿Estás peleando con tu pareja porque entendéis cosas diferentes cuando escucháis For Instance? Tener a mano la letra de la canción de For Instance de 2face Idibia puede zanjar muchas disputas, y esperamos que así sea.

Apréndete las letras de las canciones que te gustan, como For Instance de 2face Idibia, ya sea para cantarlas en la ducha, hacer tus covers, dedicarlas a alguien o ganar una apuesta.