Letra de ' Better Man ' de Angeloh

En nuestro sitio web tenemos la letra completa de la canción de Better Man que estabas buscando.

Better Man es una canción de Angeloh cuya letra tiene innumerables búsquedas, por lo que hemos decidido que merece tener su lugar en este sitio web, junto con otras muchas letras de canciones que los internautas desean conocer.

Si llevas mucho tiempo buscando la letra de la canción Better Man de Angeloh , empieza a calentar la voz, porque no podrás parar de cantarla.

¿Te encanta la canción Better Man ?¿No terminas de entender lo que dice? ¿Necesitas la letra de Better Man de Angeloh ? Te encuentras en el lugar que tiene las respuestas a tus anhelos.

If I could go back in time
I would be a better son to my mama
Ama go the extra mile just to make her smile
Ana give her no drama
I go do only wetin go dey make am happy
Cause my lifestyle no go dey lame
And when she send me make I go buy Maggi
I no go use the money to dey go play game for game house
Instead ama be the man of the house
Be the best son of the year
And since Pahleh chose to be a rolling stone
Ama roll it right back
And wipe away every single tear from her eyes
That's right
Ama be a source of joy in her life
Till I die oh
But sadly she's dead already

If I could go back in time
Ama change my ways
I go make sure say I no make the same mistakes noo
Ama be a better son to my mama
Be a better friend to my brother
Be a better man to my lover
Be a better man errday

Hol' up! Where my phone?
I need to call up on a dear blood
Its been a while really and I know I treat you ill
Putting you on top a scale bro'
And I know that
I only call you when I need your help blood
I hang with you in the good times
But I never stick around when the going gets rough
I really hope you get to hear this
I really hope you get to forgive me for my carelessness
I hope to prove to you my brother
That ama ride or die for you to the end I swear
But until then
I no go only call you when I need your help blood
See ama go the extra mile to show you
That I got your back and I am loyal to the end blood

If I could go back in time
Ama change my ways
I go make sure say I no make the same mistakes noo
Ama be a better son to my mama
Be a better friend to my brother
Be a better man to my lover
Be a better man errday

If I could go back in time
I would be a better man to my lover
Ama go the extra mile just to make her smile
In spite of her drama
I go do everything just to make her happy
I swear I no go play games
I no go let fear, jealousy, anybody or a sex drive
Come between me and my babe
Ama clear your doubt, baby ama make you my spouse
Love you like Christ love the church
Ama put a ring on your finger, take goats to your people at the villa
As I take you right back to the church
To say I do
I no go ever shame to let the world know that I got you
Baby

If I could go back in time
Ama change my ways
I go make sure say I no make the same mistakes noo
Ama be a better son to my mama
Be a better friend to my brother
Be a better man to my lover
Be a better man errday

Play Escuchar " Better Man " gratis en Amazon Unlimited

Existen muchos motivos para querer conocer la letra de Better Man de Angeloh .

La razón más común para desear conocer la letra de Better Man es que te guste mucho. Obvio ¿no?

Saber lo que dice la letra de Better Man nos permite poner más sentimiento en la interpretación.

Un motivo muy usual para buscar la letra de Better Man es el hecho de querer conocerla bien porque nos hacen pensar en una persona o situación especial.

Algo que sucede en más ocasiones de las que pensamos es que la gente busca la letra de Better Man porque hay alguna palabra de la canción que no entiende bien y desea asegurarse de lo que dice.

Creemos que es importante advertir que Angeloh , en los conciertos en directo, no siempre ha sido o será fiel a la letra de la canción Better Man … Así que es mejor centrarse en lo que dice la canción Better Man en el disco.