En nuestro sitio web tenemos la letra completa de la canción de Question que estabas buscando.
Question es una canción de Burna Boy cuya letra tiene innumerables búsquedas, por lo que hemos decidido que merece tener su lugar en este sitio web, junto con otras muchas letras de canciones que los internautas desean conocer.
You know what dem dey call me o
Call me
Don Jazzy again
It’s Don Jazzy again
It’s Don Jazzy ah Don Jazzy
Jazz with the record
Just for the record
If dem like make dem chop all the tomato, dem no go ketchup
Oya koma lo, Paso o play n’be ye mo
E go do you one kind, magbe fun e one time, omo to ba mess up
Anything you wish me, that be your portion
Bad man no dey work o, man no be God o
Make dem dey talk am, as you dey fly like helicopter
Na by the grace of God and Insha Allah we dey move ah
Question, but dem no get answer
Hmm hmm Question, but dem no get answer
Hmm hmm Question, but dem no get answer
Hmm hmm Question, but dem no get answer, answer, answer
Boss like boss like we dey do
There causing Kasala when we dey move
I see green light when I look at you
Cause I might take picture with you
Na my cassava wey you dey look
E be like say I know see wetin you do
See when we go kerewa like Zule Zoo?
Nkan to wu won ni ko so o
Anything you wish me
That be your portion
Bad man no dey work o
Man no be God o
Make dem dey talk am
As you dey fly like helicopter
Na by the grace of God and Insha Allah we dey move ah
Question, but dem no get answer, Hmm hmm
Question, but dem no get answer, Hmm hmm
(Question)
Question, but dem no get answer, Hmm hmm
Question, but dem no get answer, answer, answer
(And level you no get)
Question, but dem no get answer, Hmm hmm
(Wey your baby oo)
Question, but dem no get answer, Hmm hmm
Question, but dem no get answer, Hmm hmm
(When you go win Grammy?)
Question, but dem no get answer, answer, answer
Just for the record
Just for the record
If dem like make dem chop
All the tomato, dem no go ketchup
Otras canciones de Burna Boy
Cuando nos gusta mucho una canción, como podría ser tu caso con Question de Burna Boy , deseamos poder cantarla conociendo bien la letra.
Si tu motivación para haber buscado la letra de la canción Question ha sido que te superencanta esperamos que puedas disfrutar cantándola.
En el caso de que tu búsqueda de la letra de la canción Question de Burna Boy sea que te hace pensar en alguien en concreto, te proponemos que se lo dediques de alguna manera, por ejemplo, enviándole el link de esta web, seguro que entiende la indirecta.
¿Estás peleando con tu pareja porque entendéis cosas diferentes cuando escucháis Question ? Tener a mano la letra de la canción de Question de Burna Boy puede zanjar muchas disputas, y esperamos que así sea.
Esperamos haberte ayudado con la letra de la canción Question de Burna Boy .
En esta página tienes a tu disposición cientos de letras de canciones, como Question de Burna Boy .
Apréndete las letras de las canciones que te gustan, como Question de Burna Boy , ya sea para cantarlas en la ducha, hacer tus covers, dedicarlas a alguien o ganar una apuesta.