Letra de ' Ye ' de Burna Boy

Yeah
My nigga, die for nothing, ah
My nigga, die for nothing, ah
Die for nothing, ah
My nigga, die for nothing, ah
My nigga, die for nothing, ah
My nigga

Oluwaburna, uh-huh, yeah yeah yeah
Yeah yeah yeah yeah, yeah yeah yeah
Yeah, uh-huh, yeah yeah yeah
Yeah yeah yeah yeah, yeah yeah yeah
Yeah yeah, yeah yeah
Yeah yeah yeah yeah, yeah yeah yeah
Yeah, uh-huh, yeah yeah yeah
Yeah yeah yeah yeah, yeah yeah yeah

This one na gbedu wey dey ja pata
Me, I no get time, I dey da pada
Dada cover my face, calling me Lagbaja
Biggie man, wey no dey wear agbada
Ahn ahn (tell me, tell me)

My nigga, what's it gon' be?
G-Wagon or de Bentley?
The gyaldem riding with me
I no fit, die for nothing
My nigga, what's it gon' be?
G-Wagon or de Bentley?
The gyaldem riding with me
I no fit, die for nothing

Ah, make you know say
Anything wey you do, dem must commentate
(I can't come and kill myself)
So anything wey I dey do
I dey try to dey do am my way
(I can't come and kill myself)
Plenty plenty plenty suffer wey we face
Just to make sure money dey
But my people dem go say
I no want kpai, I no want die
I no want kpeme, I want enjoy
I want chop life, I want buy motor
I want build house, I still want turn up
Tell me, tell me

My nigga, what's it gon' be?
G-Wagon or de Bentley?
The gyaldem riding with me
I no fit, die for nothing
My nigga, what's it gon' be?
G-Wagon or de Bentley
The gyaldem riding with me
I no fit

Different tings dem happening
Schemes and packaging
Inna one night, fourshows I'm juggling
Flow like the ocean, my boat I'm paddling
Shout out Shina Peller
That's my bro, my family
Frozen chains, when it comes to money
I dey concentrate
Make I tell you straight, you are not my mate
If you be commissioner, I be head of state

But my people dem go say
I no want kpai, I no want die
I no want kpeme, I want enjoy
I want chop life, I want buy motor
I want build house, I still want turn up
Tell me, tell me

My nigga, what's it gon' be?
G-Wagon or de Bentley?
The gyaldem riding with me
I no fit, die for nothing
My nigga what's it gon' be?
G-Wagon or de Bentley?
The gyaldem riding with me
I no fit, die for nothing

Oluwaburna, yeah yeah yeah
Yeah yeah yeah yeah, yeah yeah yeah
Yeah, uh-huh, yeah yeah yeah
Yeah yeah yeah yeah, yeah yeah yeah
Yeah yeah, yeah yeah
Yeah yeah yeah yeah, yeah yeah yeah
Yeah, uh-huh, yeah yeah yeah
Yeah yeah yeah yeah, yeah yeah yeah
Yeah, uh-huh, yeah yeah yeah
Yeah yeah yeah yeah, yeah yeah yeah
Yeah yeah, yeah yeah
Yeah yeah yeah yeah, yeah yeah yeah
Yeah, uh-huh, yeah yeah yeah
Yeah yeah yeah yeah, yeah yeah yeah

Existen muchos motivos para querer conocer la letra de Ye de Burna Boy .

Cuando nos gusta mucho una canción, como podría ser tu caso con Ye de Burna Boy , deseamos poder cantarla conociendo bien la letra.

Siéntete como una estrella cantando la canción Ye de Burna Boy , aunque tu público sean solo tus dos gatos.

Un motivo muy usual para buscar la letra de Ye es el hecho de querer conocerla bien porque nos hacen pensar en una persona o situación especial.

En el caso de que tu búsqueda de la letra de la canción Ye de Burna Boy sea que te hace pensar en alguien en concreto, te proponemos que se lo dediques de alguna manera, por ejemplo, enviándole el link de esta web, seguro que entiende la indirecta.

Creemos que es importante advertir que Burna Boy , en los conciertos en directo, no siempre ha sido o será fiel a la letra de la canción Ye … Así que es mejor centrarse en lo que dice la canción Ye en el disco.

Esperamos haberte ayudado con la letra de la canción Ye de Burna Boy .

En esta página tienes a tu disposición cientos de letras de canciones, como Ye de Burna Boy .

Recuerda que cuando necesites saber la letra de una canción siempre puedes recurrir a nosotros, como ha ocurrido ahora con la letra de la canción Ye de Burna Boy .