Fia es una canción de Davido cuya letra tiene innumerables búsquedas, por lo que hemos decidido que merece tener su lugar en este sitio web, junto con otras muchas letras de canciones que los internautas desean conocer.
Si llevas mucho tiempo buscando la letra de la canción Fia de Davido , empieza a calentar la voz, porque no podrás parar de cantarla.
Fia, fia
Dance make I dance
Give me love, make I love (I do)
Make no other one above (haba)
(Danm Fresh on the beat)
Shawty want a million dollar (shekpe)
Say make I wire, wire
Turn me to under cover, oh (maga oh)
She say all her friends are (friends are)
Living la vida loca (loca)
Dey form Yemi my lover, oh, ah
Ye
You for dey for me (you for dey)
When the boy dey hunger (you for dey)
I for die for you, oh, eh
But you say: If you no get money, hide your face
I hide my face
Make another man pikin run my race
I love you no mean say if you say make I put one hand for fia
(Fia, fia, burn dem)
I go put hand for fia, oh
E no mean say if you say make I put one leg for fia
(Fia, fia burn dem)
I go put leg for fia, oh
Dance make I dance
Give me love, make I love (I do)
Make no other one above (haba)
Dance make I dance
Give me love, make I love (I do)
Make no other one above (haba)
Shukura ki lo ko si o, eh
Shuku Sheka, aya shoemaker (oh ye)
Caroline, save your drama
I don't need it, go dey soap opera, oh
Hola, hola, Mr.Olopa
I'm not here to cause wahala
Hello, diva, save your drama
You don't need me in your soap opera
Ye
You for dey for me (you for dey)
When the boy dey hunger (you for dey)
I for die for you, oh, eh
But you say: If you no get money, hide your face
I hide my face
Make another man pikin run my race
I love you no mean say if you say make I put one hand for fia
(Fia, fia, burn dem)
I go put hand for fia, oh
E no mean say if you say make I put one leg for fia
(Fia, fia burn dem)
I go put leg for fia, oh
Dance make I dance
Give me love, make I love (I do)
Make no other one above (haba)
Dance make I dance
Give me love, make I love (I do)
Make no other one above (haba)
Ye
You for dey for me (you for dey)
When the boy dey hunger (you for dey)
I for die for you, oh, eh
But you say: If you no get money, hide your face
I hide my face
Make another man pikin run my race
I love you no mean say if you say make I put one hand for fia
(Fia, fia, burn dem)
I go put hand for fia, oh
E no mean say if you say make I put one leg for fia
(Fia, fia burn dem)
I go put leg for fia, oh
Otras canciones de Davido
Existen muchos motivos para querer conocer la letra de Fia de Davido .
Saber lo que dice la letra de Fia nos permite poner más sentimiento en la interpretación.
Siéntete como una estrella cantando la canción Fia de Davido , aunque tu público sean solo tus dos gatos.
En el caso de que tu búsqueda de la letra de la canción Fia de Davido sea que te hace pensar en alguien en concreto, te proponemos que se lo dediques de alguna manera, por ejemplo, enviándole el link de esta web, seguro que entiende la indirecta.
Algo que sucede en más ocasiones de las que pensamos es que la gente busca la letra de Fia porque hay alguna palabra de la canción que no entiende bien y desea asegurarse de lo que dice.
¿Estás peleando con tu pareja porque entendéis cosas diferentes cuando escucháis Fia ? Tener a mano la letra de la canción de Fia de Davido puede zanjar muchas disputas, y esperamos que así sea.
Creemos que es importante advertir que Davido , en los conciertos en directo, no siempre ha sido o será fiel a la letra de la canción Fia … Así que es mejor centrarse en lo que dice la canción Fia en el disco.
Esperamos haberte ayudado con la letra de la canción Fia de Davido .
En esta página tienes a tu disposición cientos de letras de canciones, como Fia de Davido .
Apréndete las letras de las canciones que te gustan, como Fia de Davido , ya sea para cantarlas en la ducha, hacer tus covers, dedicarlas a alguien o ganar una apuesta.