Letra de ' Jawa ' de Davido

¿Quieres conocer la letra de Jawa de Davido ? Estás en el lugar adecuado.

Jawa es una canción de Davido cuya letra tiene innumerables búsquedas, por lo que hemos decidido que merece tener su lugar en este sitio web, junto con otras muchas letras de canciones que los internautas desean conocer.

My baby jo, jo
Jo, jowo
My baby jo, jowo
My baby jo, jowo
Jowo

One time, three (3) gbosa for the person wey born you
I never want to try lose you, try to no
I no fi tired for your matter, lai lai say I no do
Suddenly man, I calm down, man down for only you, yeah

Many, many man they try to whine you
I no really mind they just they whiney
Many, many gyal they try to whine me
Baby no go whine, dem just be whiney
Many, many man they try to whine you
I no really mind they just they whiney
Many, many gyal they try to whine me
Baby no go whine, dem just be whiney

So me say jo, jowo
Look into my eyes, oh baby, jowo
Will you be my wife? Oh baby, jowo
Baby, oh ya raga, raga, raga for me
Jo, jowo
Look into my eyes, oh baby, jowo
Will you be my wife? Oh baby, jowo
Baby, oh

Jo, jowo
My baby jo, jowo
My baby jo, jowo
Jowo

Amina, zomana
And so me go, chasin' me now
It be like you be my destiny, nah
This kind of love e no dey similar
Amina, mutu miya
Mo la e go, go temila
No-no, no, me, ori kakirimo
Su momi girl, baby speak to me now

Many, many man they try to whine you
I no really mind they just they whiney
Many, many gyal they try to whine me
Baby no go whine, dem just be whiney
Many, many man they try to whine you
I no really mind they just they whiney
Many, many gyal they try to whine me
Baby no go whine, dem just be whiney

So me say jo, jowo
Look into my eyes, oh baby, jowo
Will you be my wife? Oh baby, jowo
Baby, oh ya raga, raga, raga for me
Jo, jowo
Look into my eyes, oh baby, jowo
Will you be my wife? Oh baby, jowo
Baby, oh ya raga, raga, raga for me

Jo, jowo
My baby jo, jowo
My baby jo, jowo
Jowo

Jo, jowo
My baby jo, jowo
My baby jo, jowo
Jowo
(Boy, take it easy on the beat)

La razón más común para desear conocer la letra de Jawa es que te guste mucho. Obvio ¿no?

Cuando nos gusta mucho una canción, como podría ser tu caso con Jawa de Davido , deseamos poder cantarla conociendo bien la letra.

Saber lo que dice la letra de Jawa nos permite poner más sentimiento en la interpretación.

Siéntete como una estrella cantando la canción Jawa de Davido , aunque tu público sean solo tus dos gatos.

Recuerda que cuando necesites saber la letra de una canción siempre puedes recurrir a nosotros, como ha ocurrido ahora con la letra de la canción Jawa de Davido .