Letra de ' Over Dem ' de Davido

En nuestro sitio web tenemos la letra completa de la canción de Over Dem que estabas buscando.

Over Dem es una canción de Davido cuya letra tiene innumerables búsquedas, por lo que hemos decidido que merece tener su lugar en este sitio web, junto con otras muchas letras de canciones que los internautas desean conocer.

¿Te encanta la canción Over Dem ?¿No terminas de entender lo que dice? ¿Necesitas la letra de Over Dem de Davido ? Te encuentras en el lugar que tiene las respuestas a tus anhelos.

Over dem all
If dem wan turn Goliath
I be David for life
Oluwa dey my side
Over dem all
If dem wan turn Goliath
I be David for life
Oluwa dey my side oh

Over dem all
Over dem all
Over dem all
Over dem all, all, all
Over dem all
Over dem all
Over dem all
Over dem

I dey sip my Martel
I pin down with my cartel
Number one no forget
If you dey vex make you go kick bucket, Oh no
I no fit fake it oh
I swear to God
Dem no fit chain me oh
Dem go come beg for my mercy oh
But dem wan play me like Messi oh (shekpe)

Dem been dey call my phone
Dem been dey call my own
Their heart be like stone
But I fly over them like drone, oh no

Over dem all
If dem wan turn Goliath
I be David for life
Oluwa dey my side (yeah)
Over dem all
If dem wan turn Goliath
I be David for life
Oluwa dey my side oh

Over dem all
Over dem all
Over dem all
Over dem all, all, all (if dem wan turn-)
Over dem all
Over dem all (shebi dem wan do gra gra)
Over dem all
Over dem

Too many blessings me I no fit talk
If them dey wait make them see me flop
Them go wait till thy kingdom come
You carry gun, me I carry bomb
We go dey shock dem like high tension
Who know say Uncle Demola go become governor
You know say God dey my back everytime I come through
That's true
I no fit fake it oh
I swear to God
Dem no fit chain me oh
Dem go come beg for my mercy
But dem wan play me like Messi oh (shekpe)

Dem been dey call my phone
Dem been dey call my own
Their heart be like stone
But I fly over them like drone, oh no

If dem wan turn Goliath
I be David for life
Oluwa dey my side
If dem wan turn Goliath
I be David for life
Oluwa dey my side oh

Cuando nos gusta mucho una canción, como podría ser tu caso con Over Dem de Davido , deseamos poder cantarla conociendo bien la letra.

Si tu motivación para haber buscado la letra de la canción Over Dem ha sido que te superencanta esperamos que puedas disfrutar cantándola.

Un motivo muy usual para buscar la letra de Over Dem es el hecho de querer conocerla bien porque nos hacen pensar en una persona o situación especial.

Algo que sucede en más ocasiones de las que pensamos es que la gente busca la letra de Over Dem porque hay alguna palabra de la canción que no entiende bien y desea asegurarse de lo que dice.

Creemos que es importante advertir que Davido , en los conciertos en directo, no siempre ha sido o será fiel a la letra de la canción Over Dem … Así que es mejor centrarse en lo que dice la canción Over Dem en el disco.

Esperamos haberte ayudado con la letra de la canción Over Dem de Davido .