Letra de ' Blessings ' de Joeboy

Blessings es una canción de Joeboy cuya letra tiene innumerables búsquedas, por lo que hemos decidido que merece tener su lugar en este sitio web, junto con otras muchas letras de canciones que los internautas desean conocer.

Oh oh, yeah yeah yeah
(I think I drink I too much)
Omo na blessings on blessings on blessings
Wey me I dey find
Na blessings on blessings on blessings
Wey me I dey find
So don't worry my brother, my sister you go get your time
'Cause na blessings on blessings on blessings
Wey we all dey find

Baba God abeg abeg o
I don't want to carry last o
Na why I dey pray and fast o
Make my matter make e no go cast o
Baba God abeg abeg o
I don't want to carry last o
Na why I dey pray and fast o
Make my matter make e no go cast (yeah yeah yeah)

Because na blessings on blessings on blessings I dey find
Na blessings on blessings on blessings
Wey me I dey find

Jesu jor
Answer me
Make your blessings cover me
I no say you dey see wetin I no see
So make you just dey protect and dey guide me
Oluwa jor
Answer me
Make your blessings cover me
I no say you dey see wetin I no see
So make you just dey protect and dey guide me

Because na blessings on blessings on blessings
Wey me I dey find
Na blessings on blessings on blessings
Wey me I dey find
So don't worry my brother, my sister you go get your time
'Cause na blessings on blessings on blessings
Wey me I dey find

O yo-yo-yo
O-yo-yo-yo-yo-yo
O-yo-yo-yo-yo-yo
O-yo-yo-yo

O yo-yo-yo
O-yo-yo-yo-yo-yo
O-yo-yo-yo-yo-yo
O yo-yo-yo

(Jo jo joe boy 'pon deck)

Existen muchos motivos para querer conocer la letra de Blessings de Joeboy .

Cuando nos gusta mucho una canción, como podría ser tu caso con Blessings de Joeboy , deseamos poder cantarla conociendo bien la letra.

Saber lo que dice la letra de Blessings nos permite poner más sentimiento en la interpretación.

Siéntete como una estrella cantando la canción Blessings de Joeboy , aunque tu público sean solo tus dos gatos.

Un motivo muy usual para buscar la letra de Blessings es el hecho de querer conocerla bien porque nos hacen pensar en una persona o situación especial.

¿Estás peleando con tu pareja porque entendéis cosas diferentes cuando escucháis Blessings ? Tener a mano la letra de la canción de Blessings de Joeboy puede zanjar muchas disputas, y esperamos que así sea.

En esta página tienes a tu disposición cientos de letras de canciones, como Blessings de Joeboy .

Recuerda que cuando necesites saber la letra de una canción siempre puedes recurrir a nosotros, como ha ocurrido ahora con la letra de la canción Blessings de Joeboy .