En nuestro sitio web tenemos la letra completa de la canción de All Over que estabas buscando.
All Over es una canción de Magixx cuya letra tiene innumerables búsquedas, por lo que hemos decidido que merece tener su lugar en este sitio web, junto con otras muchas letras de canciones que los internautas desean conocer.
¿Te encanta la canción All Over ?¿No terminas de entender lo que dice? ¿Necesitas la letra de All Over de Magixx ? Te encuentras en el lugar que tiene las respuestas a tus anhelos.
I go wait if na ten years e go take
Only you fit light my fire
Kele won't you be mine
Where you dey
Shey I fit see you today
Your body fit cut my wire
Oroma you too fine
Chop banana like monkey
Body sweeter than turkey
Slowly roll it down like tospy
No dey take am far from me
Shawty go down down for me
Wetin go suffer na money
Girl no bother it's all on me
Your too sure enter for me
Oh ohh ohh oh ohh ohh
All over all over all over all over
All over gain yeah
Way you whine no be lie so divine
Say you fit take all of my pain yeah
All over all over all over all over
All over gain yeah
Shey you dey beside me yeah eh
Me never see this kind of love
You make want dey faraya
Say you go cause kasala
My girly no be ashana
Me I be the one for you see
I give you luiz bag and Gucci
The way biggie down is stupid
Omo it's stupid
Chop banana like monkey
Body sweeter than turkey
Slowly roll it down like tospy
No dey take am far from me
Shawty go down down for me
Wetin go suffer na money
Girl no bother it's all on me
Your too sure enter for me
Oh ohh oh ohh ohh ohh
All over all over all over all over
All over gain yeah
Way you whine no be lie so divine
Say you fit take all of my pain yeah
All over all over all over all over
All over gain yeah
Shey you dey beside me yeah eh
Chop banana like monkey
Body sweeter than turkey
Slowly roll it down like tospy
No dey take am far from me
Shawty go down down for me
Wetin go suffer na money
Girl no bother it's all on me
Your too sure enter for me
Otras canciones de Magixx
Existen muchos motivos para querer conocer la letra de All Over de Magixx .
Siéntete como una estrella cantando la canción All Over de Magixx , aunque tu público sean solo tus dos gatos.
En el caso de que tu búsqueda de la letra de la canción All Over de Magixx sea que te hace pensar en alguien en concreto, te proponemos que se lo dediques de alguna manera, por ejemplo, enviándole el link de esta web, seguro que entiende la indirecta.
Creemos que es importante advertir que Magixx , en los conciertos en directo, no siempre ha sido o será fiel a la letra de la canción All Over … Así que es mejor centrarse en lo que dice la canción All Over en el disco.
Esperamos haberte ayudado con la letra de la canción All Over de Magixx .
En esta página tienes a tu disposición cientos de letras de canciones, como All Over de Magixx .
Apréndete las letras de las canciones que te gustan, como All Over de Magixx , ya sea para cantarlas en la ducha, hacer tus covers, dedicarlas a alguien o ganar una apuesta.