Letra de ' Regular ' de Mercy Chinwo

¿Quieres conocer la letra de Regular de Mercy Chinwo ? Estás en el lugar adecuado.

Regular es una canción de Mercy Chinwo cuya letra tiene innumerables búsquedas, por lo que hemos decidido que merece tener su lugar en este sitio web, junto con otras muchas letras de canciones que los internautas desean conocer.

On a regular
Abbah Father You dey bless me oh eh
Every day and night

You dey bless me on a regular eh
On a regular eh
On a regular eh
Nyafu-nyafu
You dey bless me on a regular eh
On a regular eh
On a regular eh
Nyafu-nyafu

On a regular, You dey do wetin man no fit do
On a regular, You dey change my story
On a regular, I sleep and wake under Your grace o
On a regular, so-so blessing dey flow
The stone the builders rejected is now a cornerstone
Na You dey do am o

You dey bless me on a regular eh
On a regular eh
On a regular eh
Nyafu-nyafu
You dey bless me on a regular eh
On a regular eh
On a regular eh
Nyafu-nyafu

As the seed of Abraham
Anything I want, na eim I dey get
As I talk am o, na so e dey be o
Baba God, na Your hand work, iye
Surely goodness and mercy just dey follow me
Every day of my life
Iye, iye, iye, ah-ah-ah
Na You dey bless fine bobo
With fine wifey, with fine baby

You dey bless me on a regular eh
On a regular eh
On a regular eh
Nyafu-nyafu
You dey bless me on a regular eh
On a regular eh
On a regular eh
Nyafu-nyafu

(Oh my God, Fiokee)

You dey bless me on a regular eh
On a regular eh
On a regular eh
Nyafu-nyafu
You dey bless me on a regular eh
On a regular eh
On a regular eh
Nyafu-nyafu

The life I live na Your handwork
Iye-iye-iye, iye-iye-iye
Iye-iye-iye, na Your handwork, iye
I sleep and wake, na Your handwork
Iye-iye-iye, iye-iye-iye
Iye-iye-iye, na Your handwork, iye

You dey bless me on a regular eh
On a regular eh
On a regular eh
Nyafu-nyafu
You dey bless me on a regular eh
On a regular eh
On a regular eh
Nyafu-nyafu
On a regular eh, on a regular eh (on a regular You just dey supply my needs)
On a regular eh
Nyafu-nyafu
You dey bless me on a regular eh
On a regular eh
On a regular eh
Nyafu-nyafu

On a regular, Your blessings dey flow
Your mercies around me
Morning by morning new mercies I see
Na You dey bless fine bobo
With fine wifey, with fine, fine baby
On a regular

Cuando nos gusta mucho una canción, como podría ser tu caso con Regular de Mercy Chinwo , deseamos poder cantarla conociendo bien la letra.

Si tu motivación para haber buscado la letra de la canción Regular ha sido que te superencanta esperamos que puedas disfrutar cantándola.

En el caso de que tu búsqueda de la letra de la canción Regular de Mercy Chinwo sea que te hace pensar en alguien en concreto, te proponemos que se lo dediques de alguna manera, por ejemplo, enviándole el link de esta web, seguro que entiende la indirecta.

Algo que sucede en más ocasiones de las que pensamos es que la gente busca la letra de Regular porque hay alguna palabra de la canción que no entiende bien y desea asegurarse de lo que dice.

Creemos que es importante advertir que Mercy Chinwo , en los conciertos en directo, no siempre ha sido o será fiel a la letra de la canción Regular … Así que es mejor centrarse en lo que dice la canción Regular en el disco.

Esperamos haberte ayudado con la letra de la canción Regular de Mercy Chinwo .