¿Quieres conocer la letra de Kangpe de Nneka ? Estás en el lugar adecuado.
En nuestro sitio web tenemos la letra completa de la canción de Kangpe que estabas buscando.
Kangpe es una canción de Nneka cuya letra tiene innumerables búsquedas, por lo que hemos decidido que merece tener su lugar en este sitio web, junto con otras muchas letras de canciones que los internautas desean conocer.
So na so, It be, na condition come make you waje like this
You say your husband na in leave you,
you say he go fi betray you,
So na so, you dey weak as I see you before I think say you dey kangpe,
nothing fit, fi shake you,
nothing fit, go fi break
Na you weak before
Na you talk say you na go put man before God,
see yourself as you be
Na you talk say you na go put man before God oh
As you know God no go give you anything
you no go fi deal with, na so dem talk,
the thing wey no fi kill you
it go make you strong it go make you strong
The thing wey no fi kill you
it go make you strong, the thing wey no fi kill you
it go make you strong
God no go give you anything you no go fi deal with
You talk say, you be big man
[ Find more Lyrics on http://mp3lyrics.org/ZWRu ]
cause you fi raise your hand,
fi beat your pikin, beating your wife
You sabi, bible well oh
Dey go church everyday oh
Notice me how I quench
Look at me how I bounce
But na you be the crook
Na your kind fi open eye kill
person misuse and abuse you
For a nine, ole thief, basket mouth, oyoyo
But you know how you be
When wind blow fowl wash no work out very very well oh
As you know God no go give you anything
you no go fi deal with, na so dem talk,
the thing wey no fi kill you
it go make you strong it go make you strong
The thing wey no fi kill you
it go make you strong, the thing wey no fi kill you
it go make you strong
God no go give you anything you no go fi deal with, hey
As you walk through the valley
of the shadow of death
you will fear no evil because
his rod and his staff are with you
you have come this far to sing your mystery
Otras canciones de Nneka
La razón más común para desear conocer la letra de Kangpe es que te guste mucho. Obvio ¿no?
Si tu motivación para haber buscado la letra de la canción Kangpe ha sido que te superencanta esperamos que puedas disfrutar cantándola.
Un motivo muy usual para buscar la letra de Kangpe es el hecho de querer conocerla bien porque nos hacen pensar en una persona o situación especial.
Algo que sucede en más ocasiones de las que pensamos es que la gente busca la letra de Kangpe porque hay alguna palabra de la canción que no entiende bien y desea asegurarse de lo que dice.
Creemos que es importante advertir que Nneka , en los conciertos en directo, no siempre ha sido o será fiel a la letra de la canción Kangpe … Así que es mejor centrarse en lo que dice la canción Kangpe en el disco.
Esperamos haberte ayudado con la letra de la canción Kangpe de Nneka .