Letra de ' 1999 ' de Olamide

¿Quieres conocer la letra de 1999 de Olamide ? Estás en el lugar adecuado.

1999 es una canción de Olamide cuya letra tiene innumerables búsquedas, por lo que hemos decidido que merece tener su lugar en este sitio web, junto con otras muchas letras de canciones que los internautas desean conocer.

Si llevas mucho tiempo buscando la letra de la canción 1999 de Olamide , empieza a calentar la voz, porque no podrás parar de cantarla.

I start 2 dey think like man
But if dey no kill p-man

Let me take u back time
Wetin really ginger d grind
Omo na 1999
T'arm robber fepa daddy mi o
I start 2 dey think like man
But if dey no kill p-man
Omo na 1999
T'arm robber f'epa daddy mi o

Ma lowo ma kole
Ma kole ma rale
Ojo kan lo tan si ojo kan lo bere
I hustle my music mo sa d'alapere
The hustle dey pay nw e k'aje ku kale
My papa dey hustle my papa dey try
My papa na driver my papa dey grind
My papa dey send all him pikin go skul
My papa no mind ko mu garri ko sun
My papa dey help as in money no reach
Sum pple 4 street dem go say he too rich
I no knw wetin my papa wnt me be
Until d day dat I almost lost d g
Dem break door
Dem carry gun
Me nd my siblings were very young
Oh my God
Dem shoot my dad
But he survive
Thank lord o

Let me take u back time
Wetin really ginger d grind
Omo na 1999
T'arm robber fepa daddy mi o
I start 2 dey think like man
But if dey no kill p-man
Omo na 1999
T'arm robber f'epa daddy mi o

O di dandan mo ma l'aluyo
B'oti ilekun waju mo ma gbeyin yo
B'oti ilekun teyin mo ma lo sense
Mi o ni relent mo ma fo fence ah
Se b'eyan lo bi eleganza
Money must be made yes sir
Blood in my eyes no vex ah (no vex ah)
B'oleku wo gboro mo ma dogo
Mo ma yo kele mo ma t'irogo
Cos I dey para am goin local
Won ni moti fa gbana moti fa choko
I no surrender if dem no retreat
Na money dey push me dey commit sin
Mo ti d'ehana mo di gabazin
Most wanted e ma ri ni magazine yeah....

Let me take u back time
Wetin really ginger d grind
Omo na 1999
T'arm robber fepa daddy mi o
I start 2 dey think like man
But if dey no kill p-man
Omo na 1999
T'arm robber f'epa daddy mi o

I see people dey sympathize
I was traumatized
Na den I realize
Its time to organize myself

Cuando nos gusta mucho una canción, como podría ser tu caso con 1999 de Olamide , deseamos poder cantarla conociendo bien la letra.

Saber lo que dice la letra de 1999 nos permite poner más sentimiento en la interpretación.

Siéntete como una estrella cantando la canción 1999 de Olamide , aunque tu público sean solo tus dos gatos.

En el caso de que tu búsqueda de la letra de la canción 1999 de Olamide sea que te hace pensar en alguien en concreto, te proponemos que se lo dediques de alguna manera, por ejemplo, enviándole el link de esta web, seguro que entiende la indirecta.

Algo que sucede en más ocasiones de las que pensamos es que la gente busca la letra de 1999 porque hay alguna palabra de la canción que no entiende bien y desea asegurarse de lo que dice.

¿Estás peleando con tu pareja porque entendéis cosas diferentes cuando escucháis 1999 ? Tener a mano la letra de la canción de 1999 de Olamide puede zanjar muchas disputas, y esperamos que así sea.

Esperamos haberte ayudado con la letra de la canción 1999 de Olamide .

En esta página tienes a tu disposición cientos de letras de canciones, como 1999 de Olamide .

Apréndete las letras de las canciones que te gustan, como 1999 de Olamide , ya sea para cantarlas en la ducha, hacer tus covers, dedicarlas a alguien o ganar una apuesta.