Letra de ' Blessings ' de Omah Lay

Blessings es una canción de Omah Lay cuya letra tiene innumerables búsquedas, por lo que hemos decidido que merece tener su lugar en este sitio web, junto con otras muchas letras de canciones que los internautas desean conocer.

Eya eh, eh eh eya eh
Eh, eh eh wueh wueh

Run

Eya eh, eh eh eya eh
Eh, eh eh wueh wueh

Korikiri boy don price property for the island
Finally I'm moving out of the zanga
Anything I touch e come dey sound hot
Oooh

I remember when I no dey kolo
Wey the keys for my pambam
Now I put the barney on designer
Cause when oluwa bless you
You redefine her
Ayayaya ah, ah ah
I no fit shout
With the blessings in my life
I can't decide to close my mouth
Ayayaya ah, ah ah
I no fit shout o
With the blessings in my life
I can't decide to close my mouth
No ooooooo

Eya eh, eh eh eya eh
Eh, eh eh wueh wueh
Eya eh, eh eh eya eh
Eh, eh eh wueh wueh

Say na me wey hold the map
So dem follow me without torchlight o
Talk is cheap for the mouth
Dem mama dem papa whole life o
Anybody wey get problem
Come follow me cross border
Anyhow e be Jah go solve them
I'ma bad boy from porter
So I want all the fake people them to die
I no go follow dem sympathize
Forget dig hundredi alert
God is real I can testify
Ayayaya ah, ah ah
I no fit shout
With the blessings in my life
I can't decide to close my mouth o
Ayayaya ah, ah ah
I no fit shout oh no
With the blessings in my life
I can't decide to close my mouth

No ooh

Eya eh, eh eh eya eh
Eh, eh eh, wueh wueh
Eya eh, eh eh eya eh
Eh, eh eh wueh wueh

Existen muchos motivos para querer conocer la letra de Blessings de Omah Lay .

Cuando nos gusta mucho una canción, como podría ser tu caso con Blessings de Omah Lay , deseamos poder cantarla conociendo bien la letra.

Saber lo que dice la letra de Blessings nos permite poner más sentimiento en la interpretación.

Siéntete como una estrella cantando la canción Blessings de Omah Lay , aunque tu público sean solo tus dos gatos.

Un motivo muy usual para buscar la letra de Blessings es el hecho de querer conocerla bien porque nos hacen pensar en una persona o situación especial.

¿Estás peleando con tu pareja porque entendéis cosas diferentes cuando escucháis Blessings ? Tener a mano la letra de la canción de Blessings de Omah Lay puede zanjar muchas disputas, y esperamos que así sea.

En esta página tienes a tu disposición cientos de letras de canciones, como Blessings de Omah Lay .

Recuerda que cuando necesites saber la letra de una canción siempre puedes recurrir a nosotros, como ha ocurrido ahora con la letra de la canción Blessings de Omah Lay .