Letra de ' Danger ' de P-Square

¿Te encanta la canción Danger ?¿No terminas de entender lo que dice? ¿Necesitas la letra de Danger de P-Square ? Te encuentras en el lugar que tiene las respuestas a tus anhelos.

Oh, see me, see wahala dey
Eh, wahala dey

As we dey enter
Na saw some people just mental
Cos them dey feel this instrument
Everybody to the center
Omo wahala dey
Wahala dey

Them say p-square we don dey yarn again
We come rhyme again
From naija we don dey play away
Omo wahala dey

I dey see danger
You go see danger
Omo, see danger
We dey see danger
Wahala dey
Wahala dey oh

If them dey talk our agenda
Make them go check our calender
Na different countries we
Dey enter
From january to december
Omo, wahala dey
So make remember
Na baba god be the defender we no retreat, we no
Surrender
Make take them back to sender

Omo wahala dey
Wahala dey hala dey
Them say p-square we don dey yarn again
We just dey force, we come dey rhyme again
From naija we do dey play away
Omo wahala dey

E don dey
Make we dey hustle make we enter
Them say them no go gree say we be stranger
Them say we we come from jail
We no remember
See where we dey today e no be today
Anything wey them like, make them do,
Don't let them get your way
All the bads things them do, dey fade away
Them say you
Na them go tire eh
We still dey hammer eh

See me see wahala dey
Wahala dey
Them say p-square we don dey yarn again
We just dey force we come dey rhyme again
From naija we don dey play away
Omo wahala dey

See danger,eh eh

Existen muchos motivos para querer conocer la letra de Danger de P-Square .

Cuando nos gusta mucho una canción, como podría ser tu caso con Danger de P-Square , deseamos poder cantarla conociendo bien la letra.

Saber lo que dice la letra de Danger nos permite poner más sentimiento en la interpretación.

Siéntete como una estrella cantando la canción Danger de P-Square , aunque tu público sean solo tus dos gatos.

Un motivo muy usual para buscar la letra de Danger es el hecho de querer conocerla bien porque nos hacen pensar en una persona o situación especial.

Creemos que es importante advertir que P-Square , en los conciertos en directo, no siempre ha sido o será fiel a la letra de la canción Danger … Así que es mejor centrarse en lo que dice la canción Danger en el disco.

En esta página tienes a tu disposición cientos de letras de canciones, como Danger de P-Square .