En nuestro sitio web tenemos la letra completa de la canción de Game Over que estabas buscando.
Game Over es una canción de P-Square cuya letra tiene innumerables búsquedas, por lo que hemos decidido que merece tener su lugar en este sitio web, junto con otras muchas letras de canciones que los internautas desean conocer.
Si llevas mucho tiempo buscando la letra de la canción Game Over de P-Square , empieza a calentar la voz, porque no podrás parar de cantarla.
Eh, this game is over
I know this (I know this)
You know this (you know this)
This song is (this song is)
P-square
Eh eh, go go (eh)
Lady (lady)
I know wan make you dey call me your baby (baby)
Cos last night I saw you on my mercedes (mercedes)
Hanging out with this guy called davies (davies)
Oh baby (baby)
That was crazy (that was crazy)
I just sit down looking while you were playzy (playzy)
And when you saw me, you were acting so shady (shady)
Girl, no wonder you've been acting so lazy (lazy)
Oh baby
So make you back off
Any time wey I dey call you, you dey hang up
You keep telling your all friends you wanna break up
Like you fucked up
I'm telling you this game is over
Pack your bag leave
I no dey feel this love anymore
Like I used to before
That's the way, that's how I feel
You're playing me for a fool
I'm telling you this game is over
Pack your bag leave
Eh eh, go go
This game is over (make you dey waka dey go)
Eh eh, go go
Make you tell me (tell me)
Could you remember promising that you fail me (fail me)
I know this love you prophesying is fading (fading)
Girl, you never turn a fa[?] set on me (on me)
My baby
E dey pain
Because of you, I dey cry
See the tears for my eyes
And you still dey deny (eh)
That the truth no be lie
You go soon realise (say)
Na the time for you to back off
If I dey go left (eh)
Make you dey go right (eh)
If I dey look up (eh)
Make you dey look down (eh)
If I dey go front (eh)
Make you dey go back (eh)
I'm telling you, this game is over
If I dey go left
Make you dey go right
If I dey look up
Make you dey look down
If I dey go front
Make you dey waka dey goooo
Girl
I'm telling you this game is over
Pack your bag leave
Eh eh (go go)
Carry dey go
Eh eh (go go)
You see this game is over (make you dey waka dey go)
Eh eh (go go)
Pack your bag leave
I no dey feel this love anymore
Like I used to before
That's the way... That's how I feel
You playing me for a fool
I'm telling you this game is over
This game is over
See this game is over
Eh eh (go go)
Eh eh eh eh (till fade)
Existen muchos motivos para querer conocer la letra de Game Over de P-Square .
Cuando nos gusta mucho una canción, como podría ser tu caso con Game Over de P-Square , deseamos poder cantarla conociendo bien la letra.
Si tu motivación para haber buscado la letra de la canción Game Over ha sido que te superencanta esperamos que puedas disfrutar cantándola.
Siéntete como una estrella cantando la canción Game Over de P-Square , aunque tu público sean solo tus dos gatos.
Un motivo muy usual para buscar la letra de Game Over es el hecho de querer conocerla bien porque nos hacen pensar en una persona o situación especial.
¿Estás peleando con tu pareja porque entendéis cosas diferentes cuando escucháis Game Over ? Tener a mano la letra de la canción de Game Over de P-Square puede zanjar muchas disputas, y esperamos que así sea.
Creemos que es importante advertir que P-Square , en los conciertos en directo, no siempre ha sido o será fiel a la letra de la canción Game Over … Así que es mejor centrarse en lo que dice la canción Game Over en el disco.
En esta página tienes a tu disposición cientos de letras de canciones, como Game Over de P-Square .
Apréndete las letras de las canciones que te gustan, como Game Over de P-Square , ya sea para cantarlas en la ducha, hacer tus covers, dedicarlas a alguien o ganar una apuesta.